Pepenazi - One for the Road текст песни

Текст песни One for the Road - Pepenazi



My table don dey empty
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another One for the Road
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
DJ dadu bo le oh
Dadu bo le
Dalu kawa lo náà de kijo
Asha le roju ka le ta lubo ko wo oh
Oya DJ go on sohun
We started from ile igbe of the year
That is the bottom of the year
So if your are here let me make it clear
#Hashtag you one for the road cause our year
Nkechi nor dey tire (tire tire)
She's never Satisfied (satisfied)
And if you done the run down
She wants another One for the Road(hey)
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
Aaaa Ṣeé is it true that aye ti gbogbo wawa yi
Shey ni won ni pe ko pe meji ìwọ náà
shey je ka jaiye jeje
Ka de ro ti enemy
Won jojo illegal
Won wey wey illegal
Won bi mi da kin foju de anybody
So if I say one for the road
Iyen túmọ' ó ọ́jọ ta ba oh
You can love life or you love it not
Yolo yolo and it cant be bought
If na last card wey you empty for pocket
Ko shey ati make sure you're having more
Oga Ade what are you thinking
Faru lure and be drinking
Woni kini mofa kini momu
Kini mogbe sori eee
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty (empty empty)
Give me another round
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
Pheelz Mr Producer




Pepenazi - One for the Road
Альбом One for the Road
дата релиза
21-02-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.