Peruzzi feat. DaVido - For Your Pocket (feat. Davido) текст песни

Текст песни For Your Pocket (feat. Davido) - Peruzzi , Davido



OBO, baddest
Speroach beats
Shabba, mad for your body like, shabba
Gum for your body like, shabba
Me I craze for your body like, yea
Baddest, baby
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass a one way
Since I sabi you, I just dey discover your yansh (discover your yansh)
Shey I be like fool wey you wan play? (Fool wey you wan play?)
Me and you mehn we don tey (we don tey)
You been know me when I never get alert (never get alert)
You're so loveable, I'm in love with you (so loveable, I'm in love with you)
And I wanna change your life (baby me I want to change your life)
My money audible, money fall on you ten times
Mad for your body like (mad for your body like)
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire (wey I desire)
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket (for your pocket)
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve (I desire)
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket (for your pocket)
'Cause I be humble nigga (humble nigga)
I no dey like to buga (like to buga)
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket (pocket)
Me I be humble nigga
Me I no dey like to buga (like to buga)
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket (for your pocket)
Shabba, mad for your body like, shabba
Craze for your body like, shabba
Me I run for your body like, yeah (oh-oh)
Shabba, mad for your body like, shabba
Run for your body like, shabba
Me I craze for your body like, yeah
Shawty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shawty say she don't wanna discover my heart (discover my heart)
So-so-so, she do me right in a wrong way
Shawty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable, you're so loveable
And I hope you change your mind
I don't play peekaboo
You're not easy to find
Mad for your body like, yeah
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket (for your pocket)
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve (wey I desire)
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket (for your pocket)
Me I be humble nigga (humble nigga)
I no dey like to buga (like to buga)
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket (for your pocket)
Shabba, mad for your body like, shabba
Craze for your body like, shabba
Me I run for your body like, yeah
Aye, shabba, mad for your body like, shabba
Run for your body like, shabba
Me I craze for your body like, yeah
This kind love e dey, do me something
Girl I've been here before (eh-eh)
This kind love e dey, tell me something
Wey them never tell me before (tell me before)
Me I be confirm nigga
They say I like to buga (like to buga)
But I'm just living my life now
Me I'm a, sharp nigga
No be say I like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, shabba
Move for your body like, shabba
Whine for my nigga like, shabba




Peruzzi feat. DaVido - For Your Pocket (feat. Davido) - Single
Альбом For Your Pocket (feat. Davido) - Single
дата релиза
26-11-2017



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.