Текст песни Lagbaja - Peruzzi
"Yeah,
hello
Hello?
I
know
you
can
hear
me,
hello"
V-V-Vstix
Call
Lagbaja
"Hello,
hello?"
Lagba-ja
("I
know
you
can
hear
me,
talk
to
me
hello")
"Hello,
talk
nah"
(Ogini
ne
me
nkpo
tu
a)
Call
Lagbaja
Say
the
matter
e
don
turn
kasala
Abi
you
go
call
Fashola?
As
road
block
don
block
ashana
oh
Na
the
matter
we
dey
solve
But
e
no
gree
solve
Ask
her
wetin
dey
sup
(talk
nah)
E
no
fit
talk
Nwanem
disabili-
Disability
oh
Wey
you
dey
give
me
Wey
you
dey
give
me
so
Dey
make
you
feelin'
Like
say
you
they
killy
show
You
want
to
finish,
want
to
finish
me
oh
(ewo
'nu)
But
e
no
fit
work
See
oil
dey
my
head
(oil
dey
my
head)
The
head
too
strong
(the
head
too
strong)
We
go
gats
call
Lagbaja
Say
the
matter
don
turn
kasala
(ewo
'nu)
Abi
make
you
call
Fashola?
As
road
block
don
block
ashana
Na
the
matter
we
dey
solve
since
E
no
gree
solve
Ask
her
wetin
dey
sup
E
no
fit
talk
(talk)
You
can't
stop
my
shine
(no)
You
can't
spoil
my
P
You
can't
catch
my
drip
No
need
to
try
But
try
if
you
please
No
get
as
e
be
I,
I
never
did
it
oh
No,
no,
no,
no
(no)
I
never
did
it
oh
Tell
dem
make
them
call
Lagbaja
Say
the
matter
e
don
turn
kasala
Abi
make
dem
call
Fashola?
As
road
block
don
block
ashana
oh
Na
the
matter
we
dey
solve
since
E
no
gree
solve
Ask
her
wetin
dey
sup
E
no
fit
talk
(talk)
Call
Lagbaja
"Yeah,
hello,
hello?"
"I
know
you
can
hear
me,
hello?"
Swaps
Swaps
"Hello,
hello,
I
know
you
can
hear
me,
talk
to
me?"
"Hello,
hello,
talk
now?"
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.