Philkeyz feat. The Gifted - Rhythm nd Bass текст песни

Текст песни Rhythm nd Bass - Philkeyz feat. The Gifted



Oh no no...
Ok yesterday, my mama call me say are you ok...
I tell my mama say am very ok...
She say remember say your special baby...
I enter uni to study economics,
My music come scatter the premises...
What a bad guy, but they come dey feel my melody...
Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Gimme the mic make I totori you,
I go knack you the beating and give you the melody...
Na the rhythm Nd Bass, make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don dance to my melody
Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Na the rhythm Nd bass
When the gbedu enter the system,
They say the thing is ringing inside my head,
I never see a gbedu wey sweet like this,
Mr Dj turn up the volume,
Shebi na mr melody give us the rhythm...
Baby oh, baby oh, baby...
Dance to the rhythm make we jolly oh...
No be today I dey knack the gbedu
And na my duty to dey give you the gbedu
Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Make I hit you with the rhythm Nd Bass
Gimme the mic make I totori you,
I go nack you the beating and give you the melody...
Na the rhythm Nd Bass .. .Make I hit you with the rhythm Nd Bass
Say old mama them and the youngy them don dance to my melody
Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass...
Na the rhythm Nd bass
Na the rhythm Nd bass



Авторы: Philip Ahaiwe Chukwuka


Philkeyz feat. The Gifted - Rhythm nd Bass
Альбом Rhythm nd Bass
дата релиза
01-05-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.