Текст песни Alert - Prinx Emmanuel
Send
me
the
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
that
will
make
my
phone
to
heavy
Jesu!
Eh
eh
eh
ah
KoretSound
ahhh
brother
nwachukwu
Abeg
oh
don't
be
sleeping
on
a
bicycle
Send
me
the
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
that
will
make
my
phone
to
heavy
Ehhh
oh
my
Lord
Oh
my
Jesu
Yeah!!!!
Make
the
thing
dey
enter
so
that
I
for
fit
buy
venza
e
no
Bad
if
I
drop
the
kind
of
tithe
wey
go
make
my
pastor
mental
O
Lord
I
Want
to
hear
the
popo
because
I
for
like
spry
my
MumSy
Carry
the
woman
go
London
ah
make
she
just
go
drink
coffee
I
say
the
kind
of
Alert
Bobo
wey
drink
verseac
Jesu
soak
the
Account
I
don't
want
to
know
the
amount
But
you
know
that
kind
of
Alert
wey
Go
fresh
my
face
like
say
I
do
make
up
Eh
shebi
cray
wey
go
carry
my
phone
anytime
I
want
make
call
Send
me
the
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
That
will
make
my
phone
to
heavy
Jesu!!!
oh
my
Lord
Oh
my
Lord
oh
ehhh
oh
my
jesu!
Okay
Jehovah
clear
all
the
yeye
make
we
dey
sing
for
the
pepe
we
want
To
ride
from
AC
to
AC
we
don
tire
to
enter
Keke
so
that
when
Will
want
to
so
seed
make
the
seed
dey
big
pass
the
whole
tree
And
any
day
we
want
chop
turkey
my
Guy
what
is
the
price
of
the
poultry
Shey
you
know
the
matter
Sha
private
jet
for
the
corner
Sha
and
When
we
want
buy
house
we
go
make
look
like
say
we
dey
buy
gala
Sha
Shebi
na
that
kind
of
Alert
wey
go
hit
you,
You
go
want
slap
police
man
make
them
put
you
inside
cell
So
that
you
go
dey
there
think
wentin
you
go
use
this
money
do
Oh
Lord
the
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
That
will
make
my
phone
to
heavy
Send
me
the
kind
of
Alert
The
kind
of
Alert
Oh
my
Lord!!!
Oh
my
Jesu
Ehhh
eh
eh
eh
Prinx
Emmanuel
The
kind
of
Alert
oyeyeyeye
That
kind
of
Alert
ohooho
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.