Pryme - My Baby текст песни

Текст песни My Baby - Pryme



Mad o
E ye ye
Sisi Caro, sexy Bambi, shakara girl o
I love you eh o eh, I dey feel you,
Oya come make i hold you and take you
Staright to my mommy, shey na you I go marry gon gon.
From morning to morning na you dey burst my thinking
You got me going crazy and I want to be your baby.
All other girls Dem come forth na you I see for my heart o
If you leave me I die o, you be my baby
Owomi ga oh baby ifemi ga oga oga
Oh no no no no
No let anybody dey deceive you at all
I no believe say I go fall in love o
Me I wan do the things you do my baby o
No keep me waiting o
I no fit wait to make you mine
From morning to morning na you dey burst my thinking,
You got me going crazy and I want to be your baby.
All other girls Dem come forth na you I see for my heart o
If you leave me na die o, you be my baby
Owomi ga oh baby, ifemi ga oga oga
Oh oh oh
I love you die eeeh eh eh.
I no go lie eh eh eh
You be my ride or die eh eh eh eh eh
End




Pryme - My Baby
Альбом My Baby
дата релиза
14-10-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.