Reekado Banks feat. Vanessa Mdee - Move текст песни

Текст песни Move - Vanessa Mdee , Reekado Banks



Bust brain
Mi gurl
Mi gurl oh
Oh God
Gurl you good
Gurl you nice
Mi no ever care what them bad mouth say
You offer me the truth
Na dem dey lie
For you girl for you girl i run another man's race
Another gbedu wey dey
Mi i gat Move to the girl
Mi i go move to the girl
Mi no ever care what them bad mouth say
Mi go move to the girl
Mi i must move to the girl
Mi no ever care what them bad mouth say
Girlie u ma girlie
I can't wait to make you family
You freak me out you do me nicely
Girl you're the greatest Muhammad Ali
Actually you're sweeter than most
I can never get enough
Baby you're ma star you're ma world
I go give you keys to my heart
Banana d bananaaa
I am sober baby answer now
Kuchi kuchi mami hotter ai
I dey speak indian no understand
Girl you good,
Girl you nice
Me no ever care what them bad mouth say
You offer me the truth,
Na them dey lie
For you girl, for you girl,
I run another man race
Me i go move to the girl
Me i go move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Me i go move to the girl
Me i must move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Baby lemme be the one that you be wanting
Me and you be number one for town we dey run things
All this people don dey worry me start to plan baby boy
Them are on a long thing
Baby boy no shaking
Me and you together baby boy no breaking
No matter how far there would be no stopping
We gon make it last, we make it last
Boy you good
Boy you nice
Me no ever care what the other girls say
Boy you be the truth
Na them dey lie
For you boy, for you
I no see another man face
Me i gon move to the boy
Me i go move to the boy
Eh me no ever care what the other girls say
Me i gon move to the boy
Me i don move to the boy
For you boy, for you, i no see another man face
Me i go move to the girl
Me i go move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Me i go move to the girl
Me i must move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Bust brain
Banana d bananaaa
I am sober baby answer now
Kuchi kuchi mami hotter ai
I dey speak indian no understand
Banana d bananaaa
I am sober baby answer now
Kuchi kuchi mami hotter ai
I dey speak indian no understand
Bust brain




Reekado Banks feat. Vanessa Mdee - Spotlight
Альбом Spotlight
дата релиза
01-09-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.