Rexxie - Fallacy текст песни

Текст песни Fallacy - Rexxie




Dem ah talk say love be na fallacy
But me I don find the love in you
Baby no cause catastrophe
'Cause me I don find the love in you
Mami you dey kill me over
Giving me something
Baby you shock me
Electricity running through my body
Baby I'm falling
I'm already down
Baby you know you bad
O you show me something
Nobody ever show me
E dey go like bling bling
E dey give me jim jim
Ooh my heart e go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go
Man I used to think I would never fall in love
Sick of heartbreaks I've always had enough
Anytime I try to open up
It's all good then it starts getting dark
Only me no sabi how to cheat
But I'm a lover even though I'm in the streets
See, lock me up and throw away the keys
I no want trouble charle all I need is peace
But ever since you came my way
E be now I sabi how it feels like
No playing games this is real vibes
You can feel emotions but you still hide
But you open when it feels right
Ooh my heart e go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go
Take over me
Take over me
Take over me
Take over everything I own
God cover me
God cover me
Holy Gabriel, Holy Michael
Saving my soul
Eli Elijah
Shey make Eli Elijah sokalewa
Sokalewa
Eli Elijah
Shey make Eli Elijah sokalewa
Elijah come down
Ooh my heart e go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go
My heart e go
My heart e go
My heart e don go



Авторы: Teniola Apata, Michael Owusu Addo, Ezeh Chisom, Kehinde Alabi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.