Rhatti feat. BKAY - Hustle текст песни

Текст песни Hustle - BKay , Rhatti



RHATTI
Dante
Rrrrr. dunno
Nobody give a fuck bouh u
Osokwayi lie amosu
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Okwa hanwa gbulu jesu?
Na that person wey u call ur man
Omo na that person wey go fall ur hand
Con dey tell u make u understand
(Vibe)
BKAY
Say My brother make u hustle o
Make dem no go give u fanta
Say malt na for people wey important
Make ur guy no go sigh when u call am
Make dem no go save ur name 'dont answer'
Hustle o
Make u no be anybody
Make dem no go bounce u for d party
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Husstle make u be somebody
(Vibe)
RHATTI
Street dizi joyless
Onwero onye welu obianwuli
My guy bi housing sim by August n' oyegote audi
Society e daintisigo internet activities
But truth is this
Oburo so ego online ya egote audi
Aro agbago half alaye double ur hustle
Ndi b'unuu atago afufu
Na now dem suppose dey bubble
It shouldn't be unlawful
Buh who am i to judge u
My mentor sina
Ihe obuna wetelu ego bu olu
This is real life!
Abobi dont be playing ur self
No be every body wey get money been dey press
You're really fucked if you're doing it to impress
Cos a hundred years from now
Mehn anyi ncha ya di dead
Dont let d pressure get to u
Dont let dem change ur attitude towards your goals
You'll never know what's standing next to you
So get ur lil ass out of ur comfort zone
Hustle o make yourr charger no go first you blow
BKAY
Say My brother make u hustle o
Make dem no go give u fanta
Say malt na for people wey important
Make ur guy no go sigh when u call am
Make dem no go save ur name dont answer
Hustle o
Make u no be anybody
Make dem no go bounce u for d party
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Husstle make u be somebody
BKAY
I've seen so many things a hundred times
Some people never change never mind
When time gets tricky dey just vaporize
Then come back quickly when its going right
(Vibe)
RHATTI
Nobody give a fuck bouh u
Osokwayi lie amosu
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Okwa hanwa gbulu jesu?
Na that person wey u call ur man
Omo na that person wey go fall ur hand
Con dey tell u make u understand



Авторы: Armstrong Arize


Rhatti feat. BKAY - Hustle
Альбом Hustle
дата релиза
09-07-2019

1 Hustle



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.