Ruffcoin - Na God (feat. Duncan Mighty) текст песни

Текст песни Na God (feat. Duncan Mighty) - Ruffcoin



Number one
Enyi Number one
Yara Wene Mighty ooo
Yeah yeah yeah
As I dey alive today I say na God ooo
Come see food to chop i say na God ooo
Money wey I get I say na God ooo
Na God ooo
Omo na God ooo
Pikin wey I born I say na God ooo
Woman wey i marry I say na God ooo
Everything I get I say na God ooo
I dey shine shine shine
Omo na God
If the Lord has been so Good to you
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
If the Lord has been so good to you
Good to you
Ooo
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
1 Ruffcoin
I believe in
I believe in
Say baba God dey for me yeah
I can see it
I can see it
Many things he dey do for me yeah
When I had no food to eat,It was you
When I had no place to stay,it was you ooo
Now I see it happening
Ansad to my many prayers
You don shut up the net Sayers
Why you like serve another
Oooo
Thou prepare a table for me
In the presence of so many hater′s
In the presence of so many fakers
As I dey alive today I say na God ooo
Come see food to chop i say na God ooo
Money wey I get I say na God ooo
Na God ooo
Omo na God ooo
Pikin wey I born I say na God ooo
Woman wey i marry I say na God ooo
Everything I get I say na God ooo
I dey shine shine shine
Omo na God
If the Lord has been so Good to you
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
If the Lord has been so good to you
Good to you
Oooo
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
2:Ducan Mighty
Ruffcoin patala the money now
Wene Mighty biakwa omugwo wey rishanu aja
Jehovah Lord ozigizi n'emeru
Nobody kaa Jaa,Omo ma kanaka
Doctor Gwagi Aga Meegi Operation Si
Ya Noo N′Enwere aka n'ana nwa N'afonu
Doctor Gwagi n′obu cancer ooo si ya
Nooo N′Enwere chukwu n'eme scan ooo
Because God wey I serve
E no dey lie ooo
Olisa kere uwa na I′m deliver my mother ooo
Baba from above
Iyaa iyee ...
As I dey alive today I say na God ooo
Come see food to chop i say na God ooo
Money wey I get I say na God ooo
Na God ooo
Omo na God ooo
Pikin wey I born I say na God ooo
Woman wey i marry I say na God ooo
Everything I get I say na Gwod ooo
I dey shine shine shine
Omo na God
If the Lord has been so Good to you
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
If the Lord has been so good to you
Good to you
Ooo
He has been so good to me
Hale Hale Hale Hallelujah Hale
3: Ruffcoin and Ducan Mighty
All the way from aba na dey know me ooo
Eriwa number one
He is the king of the melody show
Ruffcoin nwa aba Yara Wene Mighty
Akereke ma obu na Porthacout
Wey we dey kwumosi n'aba ooo
M Eje k′omo
Wene Mighty
Ruffcoin gbwa Mana for the money aaahhh
Wene Mighty kamanoma hidden money eeehhh
Mix monster
Money na turn by turn
I want to thank the Lord ooo
End



Авторы: Fortune Emelogu


Ruffcoin - Na God (feat. Duncan Mighty) - Single
Альбом Na God (feat. Duncan Mighty) - Single
дата релиза
17-11-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.