Ruhdee - Showa текст песни

Текст песни Showa - Ruhdee




Sebere
Hmmmm eh eh
Eh eh ahnhan
Eh eh ooo
JADU
Careful toba sheyn toss
Carry ur problem toba ri cross
Shaye toba nku t'aboba ku n bob
T'aboba ku n bob
Send my own share toba sheyn drop
All my own guys bad and dangerous
Aswr to God nobody badder dan us
(Nobody badder dan us)
I'm so sure that life's not fair
Toba jisaye torapagbe koma shope
Some people dey wey no fit chop dem sefff
(Chop demseff chop demseff)
They Said i cannuh do a thing i give them ten
They hate it when they see me winning that's on them
Me wey i don para since my time from Pri-mary
(i don para since my time from Pri-mary)
Wonbimipe
Showa o showa molowa e dey
Mio lenikan but oluwa dey
Won a joju eh cus enu kole shey
Time still dey come soli so so
The matter go clear tinba rosu tomabo cardi kpa
As a sharp guy if story change na based on the kpa
Omo na 66 anytime I'm rolling my dice
Fighting enemies left right mio tori won sun
Na profit i dey find anyways
For a comfortable bed size
Wetin you put for table seff matter
Seff matter o
I'm trynna live a good n best life
I'm sorry if i no dey check on you ooo o brother
You gats reason from my own side
Ino fit sort you if i never solve my own matter
Wonbimipe
Showa o showa molowa e dey
Mio lenikan but oluwa dey
Won a joju eh cus enu kole shey
Eh eh soli so so
The matter go clear tinba rosu tomabo cardi kpa
As a sharp guy if story change na based on the kpa
Omo na 66 anytime I'm rolling my dice
Them wan know as I dey solo dey operate
Wonni kini update
But for here nah zero quanta
Bobo wakpa
I dey try sort my obliga-tions
Moman tele jejejeli
Emi omolomo ton safun enemy
So all the small talk o necessary
Mo dashaka
Motu kosi dansakati
Woni nibo lowa
Shoti go far
Kini total, sho sumo local
Ejomiko oluwa lon fa
Omo tako lole oloun ka
Got the bills on me lifestyle
Jo gbedu highlife
Me no dey sare rara
Been waiting for God's time
Kiloma mumy happy big bag
Enitolowo ni yes sir
I'm so sure that life's not fair
Toba jisaye torapagbe koma shope
Some people dey wey no fit chop dem sefff
(Chop demseff chop demseff)
They Said i cannuh do a thing i give them ten
They hate it when they see me winning that's on them
Me wey i don para since my time from Pri-mary
(i don para since my time from Pri-mary)
Wonbimipe
Showa o showa molowa e dey
Mio lenikan but oluwa dey
Won a joju eh cus enu kole shey
Time still dey come soli so so
The matter go clear tinba rosu tomabo cardi kpa
As a sharp guy if story change na based on the kpa
Omo na 66 anytime I'm rolling my dice



Авторы: Isreal Olanrewaju



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.