Runtown feat. Illbliss - Alhaji Can't Hear You (Remix) текст песни

Текст песни Alhaji Can't Hear You (Remix) - Runtown feat. Illbliss



It's kezzyklef productions
Illigati
Everything soft
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowo
This of kind love I use to imagine ehn ehn
Oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me now you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine
Say you do like magic oh oh killie me
Ohema gimme shito make I chop oh killie me And baby girl na the way the thing go take oh
killie me ehn oh eh
See am counting my money so I can't hear you X2
Iho ta go why i drink the champagne like i do
Toss money all around cuddling my boo
Toss money in the air mad over you
I didn't understand how I feel about you
We ball with the bosses blase around town
Party non stop ever since we touch down
Party don stop we tops in all chart
Flirt with the row we models a new strat
My dress silly
Asa di kwa killie
Asa mana ono sekwa with big boss illi
Asa mana a na aku the money by the millie
Asa bu ite mmanu anyu oh really
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowo
This kind of love I use to imagine ehn ehn
Oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me now you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine
Say you do like magic oh oh killie me
Ohema gimme shito make I chop oh killie me And baby girl na the way the thing go take oh killie me ehn oh eh
See am counting my money so I can't hear you X2
Ahn ahn
Iho ta go illisharpo illighati illiraba
One man have her
And the chicks in the wips dey amuse them
And the way we dey ball dey offend them
E dey stress dem
E dey pain dem
Today boys geting cake we dey thrash dem Dress code silly
Asa di kwa killie
Asa mana o no sekwa with big boss illi
Ah
Everything soft soft X2
She dey wisper everything soft
Soso ballers any no na louft
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowo
This kind of love I use to imagine ehn ehn
oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me now you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine
Say you do like magic oh oh killie me
Ohema gimme shito make I chop oh killie me And baby girl na the way the thing go take oh killie me ehn oh eh
See am counting my money so I can't hear you X2
It's kezzyklef productions
Illighati illighati illighati one man army
Illighati illighati illichairmo one man army




Runtown feat. Illbliss - Runtown Hits, Vol. 1
Альбом Runtown Hits, Vol. 1
дата релиза
15-02-2017



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.