Runnar - Monalisa - Speed Up текст песни

Текст песни Monalisa - Speed Up - Runnar




Lyee hmm
Oh no no
Say they call me ru cash
Yeah yeah
I dey maya for you
Cause things wey you do me
Make me mad oh I'm crazing for you
See dey thing wey you do me
Make me craze oh yeah yeah
Monalisa ooh
Monalisa ooh
See wetin you do to me
You do to me
You do to me
You do to me
Monalisa yeah yeah
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey craze for you
What if I say make you be my lover
What would you say
What would you do
If I come through for you
Cause dey things wey you do me
Make me mad oh
Cause dey things wey you do me
Make me craze oh yeah yeah
Monalisa ooh
Monalisa ooh
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey mad for you
Girl you know
Shey you know
Girl you know
Say I dey craze for you
Say I dey fall for you oh
Say I dey fall for you oh



Авторы: Hosea Aya



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.