SESS feat. Simi - Trouble текст песни

Текст песни Trouble - Simi , SESS



I see you get e problem
I see you get e problem oh
It′s like you don't know your place, yeah
Me I no dey take nonsense, oh-oh
You no dey look face, oh
Abi you don dey craze oh?
It′s like you don't know your mate, yeah
Come make I put you for your place
Omo just because say you get shoulder
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather
Oga Ade, you wey you be player oh
Be like say igbaju lo fe gba oh
Say no be me, boy
Make you find another one
Oh, you're looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh, see me see trouble
Me I no like trouble oh
See I warn you oh
I′m not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble oh
Me I like trouble gan-gan (I like trouble gan-gan)
I no go, I no go lie I must to get you dan-dan (baby)
′Cause me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl, why you acting funny?
You come dey do like say you no see me (baby)
Girl, check weather
You see say e cold wella
I wanna pull your body closer
Girl, I'll make it wetter
Oga Ade, you wey you be player oh
Be like say igbaju lo fe gabe oh
Igbaju mo fe gba oh, e no matter, oh baby
Oh, you′re looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh, see me see trouble (oh, see me see trouble yeah)
Me I no like trouble oh
See I warn you oh, I'm not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble oh
I′m looking for trouble
I'm ready for battle, baby
I know you′re nothing but trouble
But I'm ready for battle
You know that I want you, yeah




SESS feat. Simi - Spotlight
Альбом Spotlight
дата релиза
03-11-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.