SwaggBilli - Credit Alert текст песни

Текст песни Credit Alert - Sam Kul



Wulu wulu wela eeeh
Wulu wulu wela aaah
Billi Billi
Arise, O com'patriots, Naija call obey
As you dey grind around, Watch your side
Before you say bye-bye, One person go shout ole, Ole
Some people dey, Dem go use your matter play
For the kpa, Man gats to hustle, Make your money
And in case i lost my way, That is why my mama pray
Iso iso iso mama aah, One time
I don't know what this people want from me
Why my people like to underrate
Give them the whole world dem no go appreciate
Many many things on my mind, I no wan misbehave
Ayeeee loulo, Eehe
I no wan debit alert, Connect
Debit alert, Wake up send am
I no wan debit alert oooh, Wifi, transfer
Credit alert, O'sun lo gor
Make una give me alert, Rogger rogger
Credit alert, Kuro nbe
Fire down, Fire, Get on the dance floor
One time, One time
Dem ah singing dem ah dancina
Take it personal make you scatter
Orobo dancing, Ele, Orobo dance dance, Okay
Show your body na make you dancina
Take it personal make you scatter
Something inside me, Wey dey inspire me
Make you no dey bother me, Blessings is all i need
My goons dem cover me, Zanku and gbe body aah Ayaya
I don't know what this people want from me
Why my people like to underrate
Give them the whole world dem no go appreciate
Many many things on my mind, I no wan misbehave
Ayeeee loulo, Eehe
I no wan debit alert, Connect
Debit alert, Wake up send am
I no wan debit alert oooh, Wifi, transfer
Credit alert, O'sun lo gor
Make una give me alert, Rogger rogger
Credit alert, Kuro nbe
Ayeeee loulo, Eehe
I no wan debit alert, Connect
Debit alert, Wake up send am
I no wan debit alert oooh, Wifi, transfer
Credit alert, O'sun lo gor
Make una give me alert, Rogger rogger
Credit alert, Kuro nbe
Billi badman, Oj why beat, Connect
Afarikorodo, Money no dey lagos o
Una dey spend am, Dey buy benz, Dey do everything
Wire for boy na, Show me love, Baba na baba



Авторы: Omoke Samuel


SwaggBilli - SONIX
Альбом SONIX
дата релиза
03-02-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.