Sarkodie feat. Reekado Banks - I Know текст песни

Текст песни I Know - Reekado Banks , Sarkodie



What else?
Ahn Reeky Baby o
It's MOG baby
Oh nananana
What you heard about brother brother?
What else
Obidiponbidi
Them talk nyama nyama
Them wan scatter this loving matter
Them say I waka waka
Follow Ruth and her sister Abena
(You know what time it is)
Oh baby I know say
You know say, I love you
No be them say
I know o (I know oo)
How e dey do you I know
The way you love me I know
Say you don't need to inform me
I know o
How e dey do you I know
The way you love me I know
Say you don't need to inform me
This be the song for all the lovers
Who is tryna make it in life
Moa moshɛ ghetto you sacrificing your night
At the end of the tunnel, there will be light
Nothing dey come easy, baby we for fight
I dey dream
How I go fit make my Joley proud
nia mendwum hitti na me movie crowd
Make you no stop cos maybe your time is now
Don't you let anybody push you down ɔdɔ
All the passion and the determination
Effort aa wodi shɛ ɛdwuma ni mu ni wo dedication
Wayɛ wafemu diɛ you just waiting for confirmation
Afissɛi na yɛɛ paapy moet for celebration
Yɛn Nya no prɛ ko my baby we for sacrifice
Keep up the hustle
Make we dey push till we satisfied
Baby you ain't got to worry over nothing
I swear say e go happen
You don't need to prove to me how you love me
Cos baby girl
I know o (I know oo)
How e dey do you I know
The way you love me I know
Say you don't need to inform me
I know o
How e dey do you I know
The way you love me I know
Say you don't need to inform me
It's not a joke
Hard to make it from the underground
Mummy no get money, Poppy too is not around
It's not a joke
Yeni sika kraa yedi town
Yaa nanti saa yeni koswia no ayɛ brown
E no be joke
I know say you no like the way it sounds but
Ntsɛ kraa wedding bells going down
So you for cope
Enɛ na yen nya diɛ yebedi o Nanso
Debidebi yen aa na charge pounds
So u really really need t tell me baby



Авторы: sarkodie


Sarkodie feat. Reekado Banks - I Know
Альбом I Know
дата релиза
24-01-2019

1 I Know



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.