ScoobyNero feat. DJ Enimoney - Lighter Mi текст песни

Текст песни Lighter Mi - ScoobyNero , Dj Enimoney



Wobe...
I be Rambo, fan of commando
Men dey game
No be nitendo
And e get why, we no dey loud oo(we no dey oo)
Time to soapy no body go pass you the lotion.
Tight ass you too like abortion.
Marlians! (No manners) no occupation,
Hussle oh! (Hussle!) Hussle oh! (Hussle)
Mad ooo... make I roll am,
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da,(lighter mi da oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
I want to smoke ooo,(I want to smoke oo)
Lighter mi da? You no say I no dey use am dey play,
This place too quite jor,
Were alariwo dey na (alariwo dey here)pass me the gin make I roll on!
Jackie were you dey na,
Wani linka gbo owolowo, oluwa wetin dey play na, wetin dey play,
Wetin you sey, you no go fit run me down,
You just dey play, at the end of the day make we like know d place.
You no me abi, not killer I get them pillar
Lekki to ajah no differ
745 ni kilometers, awosita amajo bi shina Peter.
Lighter mi da? (Lighter mi da oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
I want to smoke ooo
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
I want to smoke (I want to smoke oo)
She say stop it I don't like it(stop it, stop it I don't like)
Not when me dey see bed,
I want you to put it like this,
Uhmm!
Auntymi emani manners. (ra ra)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da(lighter mi da oo)
Lighter mi da(lighter mi da oo)
I want to smoke (I want to smoke oo)
Lighter mi da (lighter mi da oo)
Lighter mi da(lighter mi da oo)
Lighter mi da(lighter mi da oo)
I want to smoke (I want to smoke oo)
End



Авторы: Anthony Chukwuwa Onwubuariri, Eniola Olamilekan Adedeji, David Chinedu Romaine


ScoobyNero feat. DJ Enimoney - Scoobysauce Ep3
Альбом Scoobysauce Ep3
дата релиза
16-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.