Sean Dampte - Farabale текст песни

Текст песни Farabale - Sean Dampte




Oya tell dem
Tell dem Uhn-uhn
Ki lo tell dem
Tell dem Uhn-uhn
Farabale
Don, don, don, don, don
Awoo-dah
Cause who no hustle no go belong
Wetin I tell dem (tell dem)
Say emi come for di moni
Dem no wan hear (wan hear)
Shebi mi tell dem (tell dem)
Awon boys doing things on a regular trend (regular trend)
Emi no dey pretend o (aii)
Everything we intend o (aii-aii)
Money talk we dey hear o (uh-uh)
Money call we dey head o (okay)
Mi don head o
Oya farabale (farabale)
Leave Mata for who know road oh
Farabale (farabale)
Make I work and chop my own o
No be madness (no be madness)
See me count my blessings and start to name them'em (start to name them)
Cos who no hustle, no go belong
No no oh no
Who no hustle, no go belong oh
Cause who no hustle, no go belong
No go belong oh
Who no hustle, no go belong
Who no hustle no go
No go belong oh
No go fit chop oh
No go de ball
Who no hustle no go dey ball
So we make dem dey vibrate (dey vibrate)
When we dey for the location (cation)
Emi spray like e donation (nation)
Na mi cause the commotion (commo)
Raba too loud ahah
We denge, we dey, we dey manya (manya oh)
Manya (manya), manya (manya)
Boys no dey play with the raba (raba oh), raba (raba-baba)
Oya farabale (farabale)
Leave Mata for who know road oh
Farabale (I say farabale)
Make I work and chop my own o
No be madness (no be madness)
See me count my blessings and start to name them'em (I start)
Cos who no hustle, no go belong
No no oh no
Who no hustle, no go belong oh
Cause who no hustle, no go belong (who no hustle no go belong oh)
No go belong oh (who no hustle no go belong oh)
Who no hustle, no go belong
Farabale
Farabale
Oh yeah no be madness, no be madness oh no no
Who no hustle, no go no go belong oh
Who no hustle, no go no go belong



Авторы: Ifeanyi Anioligbo, Olawale Ayuba, Oluwaseun Oluyole



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.