Seun Kuti - Rise текст песни

Текст песни Rise - Seun Kuti



Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
Yea yea
I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
Yea yea
I dey cry for Africa
When I see am in the hands of these people
Yea yea
Yea Yea na business dem dey take am dey do
Yeparipa
Na business to dem ohohoh
Na business dem dey take our country dey do
Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that's why dem dey share am like oga
Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that's why dem no dey share am with the people
Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do, dem dey sell our continent away
Dem dey sell am every day and dem dey bring the people down (them dey bring us down)
Our children no dey chop and we still no get work
(Ko si se lode oh)
Dem dey sell am every day an dem dey bring the people down
(Won wow a n le ho)
We must rise up one day
We must rise up
We must rise up I say
We must rise up I say
We must rise up against the petroleum companies
We dey use our oil to destroy our land oh ho
We must rise against the diamond companies
Wey dey use our brothers as slave for the stone
We must rise against our African rulers
Wey be black man for face, white man for yansh
We must rise against companies like Mosanto and Halliburton
Wey dey use their food to make my people hungry
Oh yes, we must rise
Rise Rise Rise up
To grow our own food
Rise Rise Rise up
For our children to go school
Rise Rise Rise up
Make we get work to do
Rise Rise Rise up
Make our life go dey better
Rise Rise Rise up



Авторы: Seun Kuti


Seun Kuti - From Africa With Fury: Rise
Альбом From Africa With Fury: Rise
дата релиза
22-07-2011




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.