Текст песни African Problems - Seun Kuti
African
problems
(Too
much
to
talk
about)
African
problems
(Too
much
to
think
about)
African
problems
(Too
much
to
sing
about)
African
problems
(Too
much
to
shout
about)
But
I
must
talk
am
I
go
dey
sing
am
I
go
dey
shout
am
Make
dem
dey
hear
am
I
go
dey
sing
am
I
go
dey
talk
am
I
must
shout
am
Make
dem
dey
hear
am
I
must
try
to
teach
the
people
a
new
mentality
Make
dem
appreciate
Africa's
superiority
Make
dem
know
say
no
be
so
things
suppose
to
be
Na
leader
dey
put
us
for
this
mediocrity
Take
away
our
peace
our
liberty
Leave
us
to
leave
in
endless
pain
and
poverty
We
no
understand
this
their
government
policy
We
dey
sell
us
into
second
slavery
Make
you
help
me
ask
them
brother
Why
we
no
get
food
chop
Make
you
help
me
ask
them
sister
Why
we
no
get
houses
to
stay
Salute
my
brother
wey
dey
die
Die
for
the
future
of
Africa
Salute
my
brother
wey
dey
fight
Fight
for
the
future
of
Africa
Unless
we
start
to
(Thinky
thinky)
Think
of
tomorrow
(Thinky
thinky)
Fight
for
the
future
(Fighty
fighty)
Them
won
sell
us
away
(Think
thinky,
Thinky
thinky,
fighty
fighty,
fighty,
fighty)
Them
won
sell
us
away
(Think
thinky,
Thinky
thinky,
fighty
fighty,
fighty,
fighty)
I
must
try
to
teach
the
people
a
new
mentality
Make
dem
appreciate
Africa's
superiority
Make
dem
know
say
no
be
so
things
suppose
to
be
Na
leader
dey
put
us
for
this
mediocrity
Take
away
our
peace
our
liberty
Leave
us
to
leave
in
endless
pain
and
poverty
We
no
understand
this
their
government
policy
We
dey
sell
us
into
second
slavery
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.