Shaydee - Chakam текст песни

Текст песни Chakam - Shaydee



Chakam
Ana na na ye ye
Uh oh
Chakam
Chakam
Na na na
Chakam
Chakam
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam oo, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
On the way to the party
I dey analyze I dey survey
As I reach I see kele
I come calculate I dey campaign
Body so nice
Body so nice
Skin so clean
Skin so clean
Mo ni ko wa, mo ni ko wa o
Shey you no go mind my place o
For your mind o
Anything that you say, I go do o
Everything that you want, I go get o
If I say make you dance
Make you dance for me
Make you dance for me
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam oo, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
I believe am
No be sey na hype, I believe am
See the matter wey you get, I dey see am
All the boyz them dey, them dey ping am
E le le
I believe her
Shaydee on the sing she believe am
I dey sing my song them dey sing am
She dey burst my brain I dey sing am
See your fender... ahn ahn
Are you an offender... ahn ahn
Gurl I wonder... ahn ahn
Can I be your defender... ahn ahn
Body so nice
Body so nice
Skin so clean
Skin so clean
Mo ni ko wa, mo ni ko wa o
Shey you no go mind my place
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam oo, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
For your mind o
Anything that you say, I go do o
Everything that you want, I go get o
If I say make you dance
Make you dance for me
Make you dance for me
See your fender... ahn ahn
Are you an offender... ahn ahn
Gurl I wonder... ahn ahn
Can I be your defender... ahn ahn
Do you remember... ahn ahn
Back in december... ahn ahn
For my motor, do you remember... ahn ahn
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam oo, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
Nwam o, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send them, oh oh
Nwam oo, chakam
Ifeneme mo, chakam
Baby no send them, chakam
Baby no send o
Shaydee on the sing o
Spellz le le le le



Авторы: Folarin Shadrac Adeboye


Shaydee - Chakam
Альбом Chakam
дата релиза
01-05-2014

1 Chakam




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.