Simi - Balance - Acoustic - перевод текста песни на немецкий

Balance - Acoustic - Simiперевод на немецкий




Balance - Acoustic
Balance - Akustik
Do u SIMI now
Kennst du SIMI jetzt?
Love wey dem buy no be love oh
Liebe, die man kauft, ist keine Liebe, oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
Wenn ich deine Liebe kaufen muss, will ich sie nicht, oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Egal was du tust, übertreibe es nicht, oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
Es gibt keine Auszeichnung für Leid, oh
No be everything be black and white
Nicht alles ist schwarz und weiß
No be everything must turn to fight
Nicht alles muss zum Kampf werden
Shebi na everybody wan go heaven
Jeder will in den Himmel, oder?
But no no nobody want to kpai oh
Aber niemand will sterben, oh
Oya make you balance nwayioma
Also, finde dein Gleichgewicht, Nwayioma
Life no balance nwokeoma
Das Leben ist nicht im Gleichgewicht, Nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
Ich hoffe, du bist tapfer, Onyeoma
When you check your balance
Wenn du deinen Kontostand überprüfst
Won ni won wa mi
Sie sagen, sie suchen mich
Dem no get warrant oh
Sie haben keinen Haftbefehl, oh
Me I just balance yeah yeah
Ich bleibe einfach im Gleichgewicht, yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
Ich hoffe, ich bin tapfer, ah ah ah
When I check my balance
Wenn ich meinen Kontostand überprüfe
Balance bam bam
Balance, bam bam
Story of my life won tun de o
Die Geschichte meines Lebens, sie sind wieder da, oh
Anything I do dem go dey pose
Alles, was ich tue, werden sie beurteilen
Minding my business jejely jeje oh eh
Ich kümmere mich um meine eigenen Angelegenheiten, ganz entspannt, oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Sie reden über mich und sagen, ich hätte mich verändert
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Schau mich an, ich sehe nicht aus wie Jesus
Fuck your standard
Scheiß auf deine Standards
I don't live for you no way
Ich lebe nicht für dich, nein
As you can see
Wie du sehen kannst
Life is good I don taste money
Das Leben ist gut, ich habe Geld gekostet
God is good na my testimony
Gott ist gut, das ist mein Zeugnis
Everything turn around on a 360 oh
Alles hat sich um 360 Grad gedreht, oh
Oya make you balance nwayioma
Also, finde dein Gleichgewicht, Nwayioma
Life no balance nwokeoma
Das Leben ist nicht im Gleichgewicht, Nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
Ich hoffe, du bist tapfer, Onyeoma
When you check your balance
Wenn du deinen Kontostand überprüfst
Won ni won wa mi
Sie sagen, sie suchen mich
Dem no get warrant oh
Sie haben keinen Haftbefehl, oh
Me I just balance yeah yeah
Ich bleibe einfach im Gleichgewicht, yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
Ich hoffe, ich bin tapfer, ah ah ah
When I check my balance
Wenn ich meinen Kontostand überprüfe
Balance bam bam
Balance, bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Jeder hat seine eigenen Probleme (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Gute Männer leiden, aber schlechte Männer haben viel Geld (Viel Geld)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Oluwa, wende dich nicht von mir ab, oh oh oh
Grace pass ability
Gnade ist mehr als Fähigkeit
So if you see chance
Also, wenn du eine Chance siehst
Better just balance nwayioma
Finde einfach dein Gleichgewicht, Nwayioma
Life no balance nwokeoma
Das Leben ist nicht im Gleichgewicht, Nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
Ich hoffe, du bist tapfer, Onyeoma
When you check your balance
Wenn du deinen Kontostand überprüfst
Won ni won wa mi
Sie sagen, sie suchen mich
Dem no get warrant oh
Sie haben keinen Haftbefehl, oh
Me I just balance yeah yeah
Ich bleibe einfach im Gleichgewicht, yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
Ich hoffe, ich bin tapfer, ah ah ah
When I check my balance
Wenn ich meinen Kontostand überprüfe
Balance bam bam
Balance, bam bam
Balance balance balance
Balance, Balance, Balance
This is how you balance
So findest du dein Gleichgewicht
Balance balance oh oh
Balance, Balance, oh oh
This make me pass ability
Das übersteigt meine Fähigkeiten





Авторы: Simi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.