Текст песни Love For Me - Acoustic - Simi
Love
for
me
From
the
moment
when
I
wake
up
Na
your
grace
e
dey
cover
me
When
I
commot,
when
I
come
back
Abo
re
lo
bo
mi
oh
When
I'm
working,
when
I'm
walking
Na
your
favour
follow
me
Nothing
wey
you
no
fit
do
Me
no
get
another
plan
but
you
Yea
yea
Kini
ma
kini
ma
Kini
ma
fi
san
ore
re
laye
mi
Wetin
I
wetin
I
Wetin
I
go
pay
for
your
love
in
my
life
O
kola
wole
oh
eh
yeah
yeah
O
kore
mi
de
oh
eh
yeah
I
lay
all
my
cards
on
your
table
And
I'm
counting
on
you
because
you
Too
get
love
for
me
Baba
God
too
get
love
me
If
my
enemy
come
for
me
Baba
God
you
fit
go
to
war
for
me
He
too
get
love
for
me
oh
Baba
God
too
get
love
for
me
Yes
he
open
the
door
for
me
Baba
God
too
get
love
for
me
Yea
yea
No
be
say
things
never
hard
oh
But
you
give
me
my
testimony
Even
though
some
days
I
sad
oh
O
soro
mi
dayo
oh
baba
Ope
mi
koito
Ojojumo
ni
o
ma
dupe
Olowo
gbogboro
Na
you
get
the
kokoro
oh
Kini
ma
kini
ma
Kini
ma
fi
san
ore
re
laye
mi
Wetin
I
wetin
I
Wetin
I
go
pay
for
your
love
in
my
life
O
kola
wole
O
kore
mi
de
I
lay
all
my
cards
on
your
table
And
I'm
counting
on
you
because
you
Too
get
love
for
me
Baba
God
too
get
love
me
If
my
enemy
come
for
me
Baba
God
fit
go
to
war
for
me
(fit
to
go
war
for
me)
He
too
get
love
for
me
oh
Baba
God
too
get
love
for
me
Yes
he
open
the
door
for
me
Baba
God
too
get
love
for
me
Yea
yea
Kini
ma,
kini
ma
Kini
ma
fi
san
ore
re
laye
mi
I
just
want
to
thank
you
Thank
you
for
your
love
oh
Everything
I
gain
oh
Is
because
you
love
me
oh
oh
Eshey
baba
Nah
you,
yes
o
I
love
you
so
oh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.