Smokey - Blood Group текст песни

Текст песни Blood Group - Smokey



Lebebe, blood group
Awon bawo, una go hear word
Mummy on a long thing, daddy on a big thing
Mummy on a long thing, daddy on a big thing kini blood group yin
Baddo, wizkid ah eruku oshodi
Dr sid, are you a dr, don jazzy kini blood group e
Wonlawo A+, wonlawo B+, oga check my blood group
Womi Lagos base, Ayilara connection, ojuelegba craze
Dey see me for street, dey call me mr, oga check my blood
Orimi laro modawa okay, blood group shine ur eyes
Dey throw format dey find money, blood group magga dem
U see me for club, dey drink fanta, blood group e don red
U dey bus stop, dem thief your phone blood group legbegbe
25yrs dey drive porsche car, blood group SARS money
You catch your babe with a senator, blood group Appointment
Blood group, blood group kini blood group e
Blood group, blood group ah what's ur blood group
See my face, check my blood, ah kini blood group me
Zlatan, Naira Marley, e dey ur blood group
Omo mummy timogbe, lokoko loba gun bedimi lo badikokoko
O di fagunme fagunme lele lele, loba muponranmi lo bashey polobo
Emo mare omo egun mo gbe, lodi sakume sakume mirinyogan
Lobasomi mole lobadi igege, Loba change funmi tan, igege
Blood group on a high level, shayo leleyin on a pef level
Colorado on a pumping level, awon boys no bi normal level
Wo, Lagos babe, kilogbe sara gan na
I de pie waju, apie leyin, o den faya, fara gbana
Kuronbe
Blood group, blood group kini blood group e
Blood group, blood group ah what's ur blood group
See my face, check my blood, ah kini blood group me
Zlatan, naira marley, e dey ur blood group



Авторы: Andrew Wealth


Smokey - I SEE the Light
Альбом I SEE the Light
дата релиза
30-06-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.