Soft - Bentley Benz & Gucci текст песни

Текст песни Bentley Benz & Gucci - Soft



Obah
Dagogo Records baby
Ah eh
Ah ah
Soft bang bang bang
Oh oh
Father please don't let me lose (Don't make me lose)
If you give me one chance
Omo na success I go choose
Help me secure my daily bread
(My daily bread)
My money on my mind all day
Banging in my head banging
Tori kpe
From the sunset to sunrise
The street is so crazy
I just dey pray to God to give me the grace o
Make I create history
Lord I need a surprise
Because truly e no easy o
Man alone no fit do am o
Man alone no fit do am o
The truth be say
If I my pikin ask me why I broke?
Na wetin I go talk?
Who I go put the blame on top
The truth be say
If you make am
Na you know
This one no say them say
Make up that your mind today
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
And I wanna like money, money, money uh yea
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
And I wanna like money, money, money uh yea
More alert must to tear
Jaiye si ban ko li
2 seconds them must to hear
Bobo something o
Eledami sey 'mgbo mi o
Make my tori unfold o
I want plenty money
I want plenty owo
Tori kpe
From the sunset to sunrise
The street is so crazy
I just dey pray to God to give me the grace o
Make I create history
Lord I need a surprise
Because truly e no easy o
Man alone no fit do am o
Man alone no fit do am o
The truth be say
If I my pikin ask me why I broke?
Na wetin I go talk?
Who I go put the blame on top
The truth be say
If you make am
Na you know
This one no say them say
Make up that your mind today
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
And I wanna like money, money, money uh yea
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
And I wanna like money, money, money uh yea
It's Blaise on the beat baby
Heba!



Авторы: Collins Uche


Soft - Bentley Benz & Gucci
Альбом Bentley Benz & Gucci
дата релиза
22-07-2019


Еще альбомы
Исполнитель Soft, альбом Somersault
2021
Исполнитель Soft, альбом Kalakuta
2021
Исполнитель Soft, альбом Naughty
2019
Исполнитель Soft, альбом Money
2019
Исполнитель Soft, альбом Killa
2018
Исполнитель Soft, альбом Why
2018
Исполнитель Soft, альбом Imagine
2018
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.