Solidstar - Wicked текст песни

Текст песни Wicked - Solidstar



Shaaba
Micon
Yeah yeah
All my fans wey dey para for me
Am so sorrry
Na the girls dem carry me go yo oh
My fans wey dey para for me
Am so sorry
Dem still dey carry me go oh
Wetin a man go do without the girl dem
The girls are made for the man dem
Chai body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Speechless Speechless
For your booty am speechless
Speechless am speechless
For your body am speechless
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby nwayo
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby nwayo
oh oh oh
Shabba
Micon
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby nwayo
Mama say make I no go
Say let the girls dem loco
But my spirits no dey lie oh girl
I have found something in you oh baby
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Speechless Speechless
For your body am speechless
Speechless am speechless
For your body am speechless
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby Wire
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby wire
oh oh oh
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby wire
Am feeling funny
Looks like am horny
Chai
Body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby nwayo
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby nwayo
Indomix
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby wire



Авторы: solidstar


Solidstar - Wicked
Альбом Wicked
дата релиза
28-12-2018

1 Wicked




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.