Sound Sultan feat. Ada - Motherland - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Sound Sultan feat. Ada - Motherland




Motherland
Patrie
Sound sultan, naija ninja
Sound Sultan, ninja nigérian
Kennis Music
Kennis Music
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
Pour tous mes frères qui ont déménagé du Nigéria
Always try to dey look back because there's no place like home
Essayez toujours de regarder en arrière parce qu'il n'y a pas de place comme chez soi
Yknawmean?
Tu vois ce que je veux dire ?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
Un homme yoruba m'a dit que "Ajo o dabi ile"
And na true men
Et c'est vrai mon cher
Check this out
Écoute ça
Ajo o dabi ile
Ajo o dabi ile
No matter where u go
Peu importe tu vas
Make u no forget area o area o
N'oublie pas area o area o
Na naija
C'est le Nigéria
Ti ode ba tile
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o
Reviens à la maison o wale o
How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Comme j'aimerais pouvoir t'atteindre que tu sois, mon amour
Far away, that one no say make u dey bone area o
Loin, ça ne veut pas dire que tu dois oublier ta terre natale
Mother landi o
Patrie o
Na your area o
C'est ton territoire o
Chinedu somebody borrow you ego
Chinedu, quelqu'un t'a prêté de l'argent
Make you take travel go chicago
Pour que tu puisses aller à Chicago
Remember Nnamdi sell him car
Rappelle-toi que Nnamdi a vendu sa voiture
So you go go America
Alors tu vas aller en Amérique
All these people wey bin dey raise you
Tous ces gens qui t'ont élevé
Still dey stay for face me i face you
Ils sont toujours là, dans la pauvreté
Promise say u no go fashie them
Tu as promis que tu ne les oublieras pas
Every other month u go dey tashi them
Chaque mois tu vas leur rendre visite
Hillary wey u been promise to marry
Hillary, celle que tu as promis d'épouser
Still dey wait ol boy she don tarry
Elle attend toujours, mon chéri, elle est fatiguée
When she see u na inside Ovation
Quand elle te voit, c'est dans Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Tu as épousé une blanche d'une autre nation
Use mago mago get dough
Tu as utilisé la magie noire pour obtenir de l'argent
Now your Oyinbo wife don't know
Maintenant, ta femme blanche ne sait pas
Next thing you know she don go report you
La prochaine chose que tu sais, elle va te dénoncer
Wetin you know them don deport you
Tu sais quoi, ils vont te renvoyer
You been say na one year
Tu as dit qu'un an
E come turn to two years
Ça devient deux ans
You don go for seven years
Tu es parti depuis sept ans
But You dey serve eleven years
Mais tu es parti pour onze ans
Even when your papa pai
Même quand ton père est décédé
Plus the tears your mama cry
Plus les larmes que ta mère a versées
Bayo for chicago o
Bayo à Chicago o
Dem dey miss you for Okoko o
Ils te manquent à Okoko o
Biodun for Canada
Biodun au Canada
Your mama still dey wonder
Ta mère se demande toujours
Igba wo lo to ma pada o
Quand reviendras-tu ?
Remember for naija you get iyawo
Souviens-toi, au Nigéria, tu as une femme
Ko dabi ile (5 times)
Ko dabi ile (5 fois)
Ajo o ma dabi ile o
Ajo o ma dabi ile o
You say u go call
Tu as dit que tu appelleras
Everybody wait tire for your call
Tout le monde est fatigué d'attendre ton appel
Rote o, why u go like so o?
Rote o, pourquoi tu es comme ça ?
From germany, to carry coco enter Yankee
D'Allemagne, pour porter du cacao aux États-Unis
But then coco burst for your bele
Mais le cacao a explosé dans ton ventre
Rest in peace.
Repose en paix.
You fly away
Tu t'es envolé
How come one day wey fun dey u fit come backi o
Comment se fait-il qu'un jour tu t'amuses, tu ne puisses pas revenir ?
Your papa landi o
Ton père, la terre o
I understand sey u been so far away
Je comprends que tu étais si loin
Long long way from home (4 times)
Loin, loin de chez toi (4 fois)
You got a long long way from your papa land
Tu es très, très loin de la terre de ton père
Think before u enter that plane
Réfléchis avant de monter dans cet avion
All ma brothers in the west, south, east, north south
Tous mes frères à l'ouest, au sud, à l'est, au nord
U know how we doing it
Tu sais comment on fait
And all these people wey dey rule us
Et tous ces gens qui nous gouvernent
Make una try make naija sweet
Faites en sorte que le Nigéria soit doux
Make we get water, light e.tc.
Pour que nous ayons de l'eau, de la lumière, etc.
So that people go dey come house
Pour que les gens rentrent à la maison
Kennis Music
Kennis Music
All the cardinal points
Tous les points cardinaux
Respect
Respect
All ma people in da house
Tous mes gens dans la maison





Авторы: Copyright Control


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.