Sound Sultan - Talaka текст песни

Текст песни Talaka - Sound Sultan



Hustle, Omo double your hustle
Double your hustle
Cause talaka koni lari oh, talaka koni lari oh
Is all about the bad mind
My mama say see food no dey for house,
Dey for house infact e don dey tey for house
Since the time I met your papa girls dey dey for house
Since sepe and opai dey dey for house
Meanwhile girls plenty for lagos city
Shey na ex baba hin mama dat loud d titi
And didn't put you under any pressure
Na the movie to kill us for alimosho
Young lady you are 32
U no get any reason to shine at 32
If to say u no give God all the gratitude
We go cherish everyday and that's the truth
Omo once again we go fight the pain
But then again you won't let your brain invite the pain
Cause you dey worry about the trouble wey dey next in line
And you get away you fit press rewind
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Instagram and twitting twitter
I don't wish to use this song to make you feel bitter
I just hope one day I'll finally reach ya
Posing with money don't make you richer na
Chinelo o chinelo, nwannem, boyfriend e ti to melo
Chinelo ti porti oh, as she black before nau she don yellow
Mtn lomo for your throwback picture
When u post am nau all black picture
Okay you get that picture
Maybe dey tell you back den say you get bright future
And its fashion police stay slashed on police
That I can help but just notice that
Everybody wan dey for red carpet things
But the next day na empty pocket things
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro oh
Abeg my people make, my people recognize the true treasure
Cause when owu dey blow dey apply the due pressure
Cause life is that treasure that's so infinite to measure
But people rather gather money and calculate possession
As I arrive on the scene like immaculate conception
And I was born to be clean, I sanitize the whole nation ah ah
My daddy drove here in a porsche
But women dey on top us like a logo
Oh make I do it for the promo
Dey wan me make I do am probono (bro)
So say my name say my name
They want to say my name
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro




Sound Sultan - Out of the Box
Альбом Out of the Box
дата релиза
11-11-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.