Sound Sultan feat. Sarkodie - Ishe текст песни

Текст песни Ishe - Sound Sultan , Sarkodie



Charlie
Monkey wey work go chop
Naija ninja, wayoo
You dey work, you dey work, you dey work you go chop
Da Piano on the beat
Push to the limit
You for dey push to the limit, what else
Sound sultan
Sarkodie
You know say money no be problem
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise
Ise ise
Ise ise
So tell all the boys
Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o
Tell omoge
Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o
Tiwa ni e ma ro, o wey
Ke ma fi wa ro, o wey
Sound sultan ti gbe tuntun de o
Baba landlord o, o wey
Money dey bank o, o wey
Dollars and pounds o, o wey
I take the rain as showers of blessing While some dey expect sun o, o wey
If you never balance o
Just continue gallant o
God go put you for better position
You go pack your ferrari for mansion
Ehn, he would never yet undergo sufferness
No go know how to choping the dough watago
No put your yourself for illegal position
Omo na handwork o, o wey
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise
Ise ise
Ise ise
So tell all the boys
Make them carry them hand for work o Kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o
Tell omoge
Make them carry them hand for work o Kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o
Omo Iseyin, o wey
Go to london o
Mama charlie say she want to see me and no be from pound starling, o wey
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
See, the hustle go give you the money
The money go give you the power
My niggas are tasting the honey
They counting the owo each and every hour
Do you want to push the ferrari
Or you still want to eat your cogarri
Stocking the dollars and travel to yankee To pick up some babies and back to safari
Its just like I'm sitting on gold
And as the story unfold
I know say some people be cold
Look down on you when your money behold
I'm making money till the end
Only my bank manager be my friend
I used to be broke back in the days dey hustle for sneaker never going back again
So tell all the boys
Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o
Tell omoge
Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise
Ise ise
Ise ise




Sound Sultan feat. Sarkodie - Capital Xtra Presents Afrobeats: The Definitive Collection - Mixed By Abrantee



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.