Sound Sultan - Area (Acoustic) - перевод текста песни на немецкий

Area (Acoustic) - Sound Sultanперевод на немецкий




Area (Acoustic)
Area (Akustisch)
Sound sultan, naija ninja
Sound Sultan, Naija Ninja
(Kennis Music)
(Kennis Music)
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
Für all meine Brüder, die Nigeria verlassen haben
Always try to dey look back because there′s no place like home
Versuch immer zurückzublicken, denn es gibt keinen Ort wie Zuhause
Yknawmean?
Weißt du?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
Ein Yoruba-Mann sagte mir: Reisen ist nicht wie Daheim
And na true men
Und es ist wahr
Check this out
Hör zu
(Ajo o dabi ile
(Reisen ist nicht wie Daheim
No matter where u go
Egal wohin du gehst
Make u no forget area o area o
Vergiss nicht dein Viertel, oh Viertel oh
Na naija
Es ist Nigeria
Ti ode ba tile
Wenn der Weg endet
Pada wale o wale o)
Komm nach Hause oh, komm heim oh)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
(Wie ich wünschte, ich könnte dich erreichen, wo immer du bist, du bist
Far away, that one no say make u dey bone area o
Weit weg, das heißt nicht, dass du dein Viertel vergessen sollst
Mother landi o)
Mutterland oh)
Na your area o
Es ist dein Viertel oh
Chinedu somebody borrow you ego
Chinedu, jemand hat dir Geld geliehen
Make you take travel go chicago
Damit du nach Chicago reisen kannst
Remember Nnamdi sell him car
Denk dran, Nnamdi verkaufte sein Auto
So you go go America
Damit du nach Amerika gehst
All these people wey bin dey raise you
All diese Leute, die dich großgezogen haben
Still dey stay for face me i face you
Wohnen noch in Face-Me-I-Face-You-Häusern
Promise say u no go fashie them
Du versprachst, sie nicht zu vergessen
Every other month u go dey tashi them
Jeden zweiten Monat würdest du ihnen schicken
Hillary wey u been promise to marry
Hillary, die du heiraten wolltest
Still dey wait ol boy she don tarry
Wartet immer noch, sie hat lange gewartet
When she see u na inside Ovation
Wenn sie dich sieht, dann in Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Du heiratest eine Weiße aus einem anderen Land
Use mago mago get dough
Mit Tricks hast du Kohle bekommen
Now your Oyinbo wife don't know
Jetzt weiß deine weiße Frau nichts
Next thing you know she don go report you
Nächstes Ding, sie zeigt dich an
Wetin you know them don deport you
Was du weißt, sie haben dich abgeschoben
()
()
(Bridge)
(Bridge)
You been say na one year
Du sagtest ein Jahr
E come turn to two years
Dann wurden es zwei Jahre
You don go for seven years
Du warst sieben Jahre weg
But You dey serve eleven years
Aber du dienst elf Jahre
Even when your papa pai
Sogar als dein Papa starb
Plus the tears your mama cry
Plus die Tränen deiner Mama
Bayo for chicago o
Bayo in Chicago oh
Dem dey miss you for Okoko o
Sie vermissen dich in Okoko oh
Biodun for Canada
Biodun in Kanada
Your mama still dey wonder
Deine Mama fragt sich immer noch
Igba wo lo to ma pada o
Wann wirst du zurückkommen oh
Remember for naija you get iyawo
Vergiss nicht, in Nigeria hast du eine Frau
Ko dabi ile (5 times)
Nicht wie Daheim (5 Mal)
Ajo o ma dabi ile o
Reisen ist nicht wie Daheim oh
()
()
(Bridge)
(Bridge)
You say u go call
Du sagtest, du würdest anrufen
Everybody wait tire for your call
Alle warteten vergeblich auf deinen Anruf
Rote o, why u go like so o?
Warum nur, warum tatest du so?
From germany, to carry coco enter Yankee
Von Deutschland, um Koks in die USA zu bringen
But then coco burst for your bele
Aber dann platzte das Koks in deinem Bauch
Rest in peace.
Ruhe in Frieden.
You fly away
Du fliegst weg
How come one day wey fun dey u fit come backi o
Wie kommt's, dass du an einem schönen Tag zurückkommen könntest
Your papa landi o
Dein Vaterland oh
I understand sey u been so far away
Ich verstehe, dass du so weit weg warst
Long long way from home (4 times)
Weit weit weg von Zuhause (4 Mal)
You got a long long way from your papa land
Du bist weit weit weg von deinem Vaterland
(Bridge) Think before u enter that plane
(Bridge) Denk nach, bevor du in das Flugzeug steigst
All ma brothers in the west, south, east, north south
Alle meine Brüder im Westen, Süden, Osten, Norden Süden
U know how we doing it
Ihr wisst, wie wir's machen
And all these people wey dey rule us
Und all diese Leute, die uns regieren
Make una try make naija sweet
Versucht, Nigeria schön zu machen
Make we get water, light e.tc.
Damit wir Wasser, Licht etc. haben
So that people go dey come house
Damit Leute nach Hause kommen
(Kennis Music)
(Kennis Music)
All the cardinal points
Alle Himmelsrichtungen
Respect
Respekt
All ma people in da house.
All meine Leute im Haus.
By saintiano
Von Saintiano






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.