Текст песни Daddy's Song - Sound Sultan
Ah
Ile
nje
eniyan
Oh
panru
Ile
nje
eniyan
Ah
Ile
nje
eniyan
Ah
la
panru
Ile
nje
eniyan
Je
eniyan
o
Je
eniyan
o
Ile
nje
eniyan
Je
eniyan
o
Je
eniyan
o
Eh
eh
eh
eh
When
I
look
up
to
the
sky
I
see
a
reason
why
my
eyes
cry
this
lonely
tears
Oh
oh
oh
When
I
look
up
to
the
sky
I
see
the
reason
my
eyes
cry
this
lonely
tears
Oh
oh
oh
See
the
sky
sympathize
with
me
when
my
daddy
died
Rain
drops
from
the
sky
like
the
tears
from
eyes
Now
is
plain
to
see
that
I
still
survive
Sometimes
I
dey
look
up
to
the
sky
And
I
dey
ask
baba
God
why
Why
did
they
have
to
go
Why
do
the
people
we
really
love
have
to
go
Tell
me
somebody
why
do
dey
have
to
go
Why
do
the
people
we
really
love
have
to
go
Only
heaven
knows
why
Why
do
they
have
to
go
Only
heavens
knows
why
Why
do
they
have
to
go
Only
heaven
knows
why
Oh
yea
only
heaven
knows
See
my
heart
keeps
bleeding
till
the
day
that
it
stop
breathing
My
heart
dey
bleed
oh
see
way
wey
you
stop
bleeding
My
heart
been
bleeding
since
the
day
that
you
stop
breathing
daddy
My
heart
been
bleeding
since
the
day
that
you
stop
oh
oh
yeah
yeah
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
tony
Dare
Mummy
Lanre
Ohhhhhhh
Kinle
jen
i
Hey
nawa
o
July
4 the
day
I
will
never
forget
in
my
life
Now
I′m
speaking
on
behalf
of
the
family
Daddy
D
man
mehn
Rest
in
peace
daddy
See
as
we
dey
cry
papa
Since
you
passed
away
Your
six
children
and
your
wifey
are
still
left
I
no
fit
help
but
wonder
why
All
this
people
wey
we
love
just
dey
kiss
the
sky
I
wish
say
you
been
drop
note
of
say
goodbye
Me
I
no
fit
dey
hold
this
tears
each
time
I
try
No
be
so
we
plan
am
as
dey
chorus
dey
yarn
am
I
for
don
give
you
grand
pikin
if
I
know
from
adam
Sey
you
no
go
live
to
welcome
me
back
from
Kafachan
Your
last
word
gengen
na
you
go
write
that
jamb
Until
we
meet
again
I
wish
I
can
just
breathe
in
you
some
oxygen
Aim
earnestly
like
tony
papa
breathe
again
But
then
again
I
just
wish
it
dem
no
fit
come
through
Build
a
house
for
you
in
heaven,
the
bill
is
on
you
Before
you
go
oyin
dey
single
yemi
don
marry
am
Born
your
first
grandchild
and
mama
don
carry
am
Baba
dey
for
Sweden
him
dey
miss
you
like
mad
At
one
time
I
called
an
angel
my
dad
Ile
nje
eniyan
Ile
nje
eniyan
Ala
n
paru
Ile
nje
eniyan
Je
eniyan
o
Je
eniyan
o
Ile
nje
eniyan
Je
eniyan
o
Je
eniyan
o
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
us
and
mummy
Oh
no
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
No
be
so
we
yarn
am
daddy
You
been
dey
talk
sey
you
go
dey
there
for
tony
Dare
Mummy
Lanre
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.