Текст песни Jungle (Bonus) - Sound Sultan
Beat
by
Niyi
P
Naija
dey
smell,
mmh
Some
dey
look,
some
dey
work
Some
dey
talk,
some
dey
chop
Some
dey
live
on
the
roof
While
some
sleep
on
the
ground
Some
dey
work
all
the
work
While
some
chop
'til
belle
full
for
ground
Monkey
dey
work,
baboon
dey
chop
Plenty
dey
happen
for
jungle
When
lion
dey
talk
Tortoise
shut
up
Plenty
levels
for
jungle
Some
dey
talk,
some
dey
count
Some
dey
crawl,
some
dey
bounce
Some
dey
live
on
the
roof
While
some
sleep
on
the
ground
Some
dey
thin,
some
dey
fat
As
them
chop
our
country
go
down
Monkey
dey
work,
baboon
dey
chop
Plenty
dey
happen
for
jungle
When
tiger
dey
come
Lizard
go
run
Levels
different
for
jungle
Jungle,
jungle
(jungle)
Jungle,
jungle
(jungle)
Concrete
jungle
(jungle)
My
country
jungle
(jungle)
Lion
dey
there
(jungle)
Cheetahs
dey
there
(jungle)
Dem
dey
cheat
well,
well
(jungle)
Hyena
dey
there
(jungle)
Ki
lele,
ki
leleyi
oh?
Jungle
no
go
dabaru
(amin
oh)
No
go
dabaru
(amin
oh)
Ki
la
gbe,
ki
le
fe
ju
oh?
Malu
don
jam
kangaroo
(mogbe
oh)
Mr.
Kangaroo,
you
tanda
there
Oya
Eleniyan,
eleniyan
Eleniyan,
eleniyan,
eleniyan,
gbera
Eleniyan,
eleniyan
Eleniyan,
eleniyan,
eleniyan,
gbera
Eleniyan,
eleniyan
Eleniyan,
eleniyan,
eleniyan,
gbera
Eleniyan,
eleniyan
Eleniyan,
eleniyan,
eleniyan,
gbera
Eleniyan,
eleniyan
(shaku,
shaku)
Shaku,
shaku
(shaku,
shaku)
Shaku,
shaku
(shaku,
shaku)
Love
thy
neighbour
no
dey
Bambiala
no
dey
oh
Market
no
dey,
no
dey,
no
dey,
no
dey
No
padi
for
jungle,
eh
oh
Everybody
on
your,
on
your,
on
your,
on
your,
on
your,
on
your
own
Na
so
e
be
for
jungle,
eh
oh
Everybody
on
your,
on
your,
on
your,
on
your,
on
your,
on
your
own
TY
mix
1 Something like this
2 Incase
3 Ghesomo
4 Jabole
5 Agaracha
6 Odo
7 Ginger me
8 Hustle
9 Twin Broda
10 Sodabe
11 Sodabe
12 Area
13 oshumare
14 Jungle (Bonus)
15 Tonop (Bonus)
16 superwoman (Bonus)
17 Ghetto Love (Bonus)
18 Ghetto Love (Bonus)
19 Show Me Road (Bonus)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.