Текст песни Only Fine Girl - Spyro
Fine
fine
girls
for
my
gate
Vanessa
dey
for
my
place
Tolani,
Dolani
sef
dey
for
my
state
But
I
tell
all
of
them
to
commot
for
my
face
Ahh
yea
commot
for
my
face
If
them
like
make
them
talk
make
dem
start
to
potate
If
you
no
de
I
no
mind
to
go
celibate
If
you
want
me
to
sing,
I
go
sing
Omah
Lay
So
I
tell
other
girls
I
see
them
later
Tell
other
girls
I
see
them
later
And
na
because
of
you
I
spend
my
paper
My
number
one
Na
only
you
de
for
my
radar
For
my
radar
You
are
the
only
fine
girl
Only
fine
girl
that
I
know
Only
fine
girl
Only
fine
girl
in
my
zone
Only
fine
girl
Wey
I
dey
chat
for
my
phone
For
my
phone
If
you
ever
leave
me
now
Oyinmo
I
go
broke
No
deceiving
now
Holy
ghost
e
go
choke
Number
1 for
my
coast
For
my
coast
For
my
Insta,
TikTok
and
my
Snapchat
You
dey
my
way
(only
you
dey
my
way)
Blocking
for
all
the
girl
wey
dey
look
my
way
(wey
dey
look
my
way)
Only
you
dey
my
my
way
Only
you
burn
my
data
oh
no
So
I
tell
other
girls
I'll
see
them
later
Na
because
of
you
I
spend
my
paper
My
number
one
Na
only
you
de
for
my
radar
For
my
radar
You
are
the
only
fine
girl
Only
fine
girl
that
i
know
Only
fine
girl
Only
fine
girl
in
my
zone
Only
fine
girl
Wey
I
dey
chat
for
my
phone
For
my
phone
If
you
ever
leave
me
now
Oyinmo
i
go
broke
No
deceiving
now
Holy
ghost
e
go
choke
Number
1 for
my
coast
For
my
coast
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.