Steezymayne feat. Chigo OWB - OG's from Earth текст песни

Текст песни OG's from Earth - Steezymayne feat. Chigo OWB




No look down on me
Kilo fe ko me
My music certain
I ride with brethren
I see many people searching
Looking for wetin dem no keep
Looking for the sound wey be OG (wey be OG!)
Go north go south
When Dem reach Dem no see nothing
Dey download over 5hundred song
No impact and they no fit to sing all
Step down, farabale, this be my zone
You rate me low level so I'm snatching their throne
In a blink of an eye, this youngin is bold
Stick to the maths, in the streets, i am gold
So it is right
That i kickstart
A new leaf right on the Eastside
With my gees right
Came out the trenches,
Sitting on the benches,
Now double pressure eyes don dey pricey
Music na the method. On God, this is dicey
Destroy gbogbo records.
My mom showed me signs see
Oribamise, adura na times 3
Now i don dey push i don dey paddle my dreams
Shoutout to my niggas
Wey dey stream my song
Say they messing with the vibes
Say na kongaso
I don't sleep at the night, i be on my phone
I be working on the vibes just to please us all
I see many people searching
Looking for weitin Dem no keep
Looking for the sound wey be OG (wey be OG!)
Go north go south
When Dem reach Dem no see nothing
Dey download over 5hundred song
No impact and they no fit to sing all
I see many people searching
Ófe gbò sound of the oG
Whatever you want ah say ah gat it
Shey ofe Jo like micheal Jackson
Say me I come scatter occasion
Cus me I get the proper orientation
Cus me I don suffer on ma way up
Before ah con rora upgrade up but
Omo now dey jo when we turn up
Stay tuned to the show
All fans wey dey love us ayi eh
I thank God
(Eh eh)
Omo now dey jo when we turn up
Stay tuned to the show
For fans wey dey love us ayi ehh (uhn uhn) ehhh
I see many people searching
Looking for wetin dem no keep
Looking for the sound wey be OG (wey be OG!)
Go north go south
When Dem reach Dem no see nothing
Dey download over 5hundred song
No impact and they no fit to sing all
No look down on me
Kilo fe ko me
My music certain
I ride with brethren
No look down on me
Kilo fe ko me
My music certain
I ride with brethren
I see many people searching
Looking for wetin dem no keep
Looking for the sound wey be OG (wey be OG!)
Go north go south
When Dem reach Dem no see nothing
Dey download over 5hundred song
No impact and they no fit to sing all



Авторы: Chigo Nsikak, Chukwuebuka Asogwa


Steezymayne feat. Chigo OWB - Strings with the Planet
Альбом Strings with the Planet
дата релиза
02-12-2022



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}