Steven Aderinto - Igbo (feat. Tosin) текст песни

Текст песни Igbo (feat. Tosin) - Steven Aderinto



Ah baby, ooh ah baby ooh
Ah, another banger
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
She too fine, she too fine, she too fine, ye
Sweet, sweet like palm wine ye
The body wey you carry na pass mark ye, na pass mark ye
Let us go to Dubai
Anything wey you want I go buy
This na true talk baby girl, no be lie
The things wey I go do for you, go make you testify
We can go from Naija to Morocco
Back to Greece then we fly to Toronto
Watch a game when we land in Chicago
Take a ride in my brand new lambo
We can go from Naija to Morocco
Back to Greece then we fly to Toronto
Watch a game when we land in Chicago
Take a ride in my brand new lambo
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
You done enter my system pata
Should I enter for rehab rara
First thing in my mind when I wake
Last thing when I lay in my bed
Pretty girl you know I gbadun your way
Make me skr skr like Tory Lanez oh
When you enter di place l holla mad oh
Baby boo yeee your body bad ooh
Make I give you love you never had oh
Come be, come be my eminado
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
Ah baby, ooh ah baby ooh
Ah baby ooh, ah baby, baby
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo
Anywhere you want mey we go
My love for you is higher than igbo
I'll take you anywhere you wanna go
People just dey talk olofofo



Авторы: Stephen Aderinto


Steven Aderinto - Igbo
Альбом Igbo
дата релиза
31-03-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.