SwaggBilli - Gumbody (feat. Dj dr step) текст песни

Текст песни Gumbody (feat. Dj dr step) - SwaggBilli




They call me SwaggBilli
Billi mia jowajo
Dr step if i vibe make you play
Carry me go O'weh
E no easy for the place wey i dey
Hardworking boy wey wan make mama proud o
Pray make i live another day
Know my story, Before you judge my case o
Na waka jeje i dey go
Na to get food make me go far away eh
Young Billi rap na my game
But if i sing, Dem dey gbadun the sound o
My hustle i dey pray make e pay
Bad energy make you stay far away from me
Table no dey turn again
If you get brain make you change your seat o
Na, Na person dey turn person to person
I wan dey ball everyday Hennessy
Owu fit make born again to dey sin eh eh, Aje
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down, down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down, down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down
Just tell me where you dey
I want to know that place wey you dey
Every midnight i dey pray
When the hustle no dey pay
Just tell me where you dey
Only me dey run my race
If i know road, I go show my brother way
Na person wey work go chop
Why i go foh, I go do my thing my way eh
All of dem know am unshakable
Like dr step on the turntable
Owo ni koko, No dey find trouble
If i lose one money i go make double, Aje
Me i no go fit fumble cuz
I stay focus and i dey humble
The girlie say she be my energy
And i say na miney dey ginger me
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down, down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down, down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down
I want to make this money o
I no get time for Gumbody o
So many things don come my way
I gats to cool it down
Spritual on the mix, High na high



Авторы: Omoke Samuel


SwaggBilli - Gumbody (feat. Dj dr step) - Single
Альбом Gumbody (feat. Dj dr step) - Single
дата релиза
19-07-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}