T Sleek - Patience текст песни

Текст песни Patience - T Sleek



So many fishes in the sea huh?
Many stars, sky is big enough to fit all
I keep it focused, i'm a sniper on a mission
Aim, aim, aim, i dey kill dem
Make i giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give thirty
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, i dey see clearly
Giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give thirty
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, i dey see clearly
Me nor dey people please, that shit is hard to fix
Na people you know qualify to be your enemies
I nor be customer, i nor dey negotiate
No go dey patronize me with your bullshit
Cuz i nor get patience
I nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore
Patience, i nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore
Make I giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give thirty
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, i dey see clearly
Giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give thirty
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, i dey see clearly
Me nor dey people please, that shit is hard to fix
Na people you know qualify to be your enemies
I nor be customer, i nor dey negotiate
No go dey patronize me with your bullshit
Patience, i nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore
Patience, i nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore




T Sleek - Patience - Single
Альбом Patience - Single
дата релиза
17-12-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.