T-Röd - End There текст песни

Текст песни End There - TROD



Latest mass commerce
Let me you something oh
W-Why-Why people wey, Why people create madness
But you're talkin' in rubbish, you're talkin' in the nonsense
You're talkin' the thing that did not have a good experience at all
You're postin' in rubbish
(Why this?)
Yeah, huhn (mad oh)
Me I no get mercy for my blood (for my blood)
Awon toh dami mo know say I be Trod ('ay I be Trod)
Bad man, I livin' like a thug
Even if I flow Yoruba, dem go hear for abroad (hear for abroad)
No look Uche face, no double dare me (dare me)
Tinba s'oro, make you double hear me (double hear me)
No be say dem say for the street
Awon toh sign yin, wonbi iyawon, they dey fear me (they dey fear me)
Let me shout to the realest (ah-ahh)
Yeah, man, nigga rockin' with ibile (ibile)
As I dey press dem, they dey enter
Afi bi pe mo shee ra Mercedes toni keyless (yeah)
All your wack flows, make e end there
All your pretty fools, make e ex there
All your fake chain, make e melt them
Tinba deti gb'ori wo'le, omo you go fear fear
All your wack flows, make e end there
All your Gucci shoes, make e tear them
All your fake chain, make you sell them
Malo ma shey diee diee, make you no go shot dead
All your wack flows, make e end there
All your Gucci shoes, make e tear them
All your fake chain, make you sell them
Malo ma shey diee diee, make you no go shot dead
Anybody t'oba gbemu, mo ma be (mo ma be)
Nma do e gan bi furoo Sinape (Sinape)
Side chick ati iyawo, mo ma fe
Malo ro pe mo ma lo, alaye mi, mo ma pe (otiye e?)
Yeah, oje lo laye (Olohun)
Sofun Kim pe kosi nkan toh Kan'ye (toh Kan'ye)
What the do, eyan mi ni, kosi aiye
Tori flow mi, loje ko ma pe ni "alaye" (mad oh)
I be bad boy, all this bitches wanna fuck me
Ladies wanna touch me
Niggas wanna hug me
They tried but they never reach to burst me (yeah)
20 years nigga, ain't better than the worse me
Omo'ta 96, o dun bi Vitamin C
Awon t'emi mo pe moti bere lati primary six
Oi ti grow, oi ti show
Moti gbe'bo fun e lat'aro, omo ase, oi ti blow
All your wack flows, make e end there
All your Gucci shoes, make e tear them
All your fake chain, make you sell them
Malo ma shey diee diee, make you no go shot dead
All your wack flows, make e end there
All your Gucci shoes, make e tear them
All your fake chain, make you sell them
Malo ma shey diee diee, make you no go shot dead
All your wack flows, make e end there
All your Gucci shoes, make e tear them
All your fake chain, make you sell them
Malo ma shey diee diee, make you no go shot dead (mad oh)
Otiye e?
Diee diee
Marqai Mix
Although
Make you sell them
Diee diee, make you no go shh
(Missofunyin)
My own advice is that
Anybody who-Anybody who take, who take a stupid thing or post online, make
Anybody who are, who-who is the admin
Make, he should remove it



Авторы: Olaonipekun Olatubosun


T-Röd - The LivinGrin
Альбом The LivinGrin
дата релиза
28-08-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.