Tavish - Turn by Turn текст песни

Текст песни Turn by Turn - Tavish



YeAH, YEAH
Life na turn by turn, ei no be a race
I wan live my life, weh dey my own pace
Why you focusing all on me, when I jus di do my ting
Tara mind your own, ei no be race
I wan be, successful
No wan live, regretful
Do tingz weh, I wan do
God di bless me
Mami I love you, but I go be big man. I promise I go make am
Tahme mang nkongne gho, I jus wan say Ndah
Yoh le tah me yi shineh
To all my haters, all of dem go see
Aswear I go chop life, make ei no chop me
Di shidon for my bedside, man I jus di dream
Of how I go be big man, for my family!
Life na turn by turn, ei no be a race
I wan live my life, weh dey my own pace
Why you focusing all on me, when I jus di do my ting
Tara mind your own, ei no be race
Allow me to enjoy my life, ei be mine ei no be your life
Say you over sabi but you no no noting, Tara comot you see your life
I di sing like do re me ahh
So many tingz I fit do jus to stack up my money ahh
Di Count like 123 ahh
You know say I always di grind yea yea
I must hard work so I can shine yea yea
Di go bolo puttin my time yea yea
So I can get fine mingwe
And to people weh di worry me
Mang chi shineh
Massa
Let me live my life
Life na turn by turn, ei no be a race
I wan live my life, weh dey my own pace
Why you focusing all on me, when I jus di do my ting
Tara mind your own, ei no be race
Life na turn by turn, ei no be a race
I wan live my life, weh dey my own pace
Why you focusing all on me, when I jus di do my ting
Tara mind your own, ei no be race




Tavish - Turn by Turn - Single
Альбом Turn by Turn - Single
дата релиза
22-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.