Tekno - Better (feat. Khalpresh) текст песни

Текст песни Better (feat. Khalpresh) - Tekno



Eh
It′s about to get bombing
Khalpresh
See, e mo pe i no go stop to dey talk truth
Awa leyin n kan, alagbada kan malo chop fruit
E good na, make dem chook leg for our own boot
Koma ye won pe no be gucci ti awon fi n grace foot
E go better last year
E go better this year
Lati 1960, e go better which year?
Dem tell me sey the change dey come
Odun merin mati lo, still e never reach here
See, ole gbe, ole gba
Still the same thing
Different actors, shebi we dey watch the same film
Ronaldo ati messi won ti wa wa ni same team
Every transfer window, na to buy the same thing
Ikan o gbe ikan mo bayi
Mio sha le travel, awon lon lo Dubai
Shebi sars mati gbemi kin to wo cuban
Iro ibon ni sha, bi eni ton wo tufan
Ku ro nbe
Sho de pay eh bayi?
They go do like they no see say food no dey oh
They go do like they no see say road no good oh (Just tell me why)
They go do like they no see say people dey suffer
This nah yawa oh
And I pray one day
Make e better pass like this
Say make e better pass like this oh
Say make e better pass like this oh
And I pray one day
Make e better pass like this
Say make e better pass like this oh
Say make e better pass like this oh




Tekno - Better
Альбом Better
дата релиза
30-11-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.