Terry Apala - Joosi текст песни

Текст песни Joosi - Terry Apala



Neduction
Terry Apala ni
Don b late
Don be late
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
(beat by Neduction)
Fine Fine Chicks and Guys
Na hin I want for this place
I no want premature people
I want people wey don jasi
Alomo Oguro dey here
See Champagne and McDowell
For my party everything is available
You can order if you care for more
After Party ka sun gbalaja
We gats koko bellow bi orin lagbaja ni
From Lagos to Abuja den dey dance my song all over Naija
Make una come chop Nquobi
E shara giri ki e ye ma lobby
Fine girl dey with big bakassi
Party all night until early morning
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
Eh Joosi
Walele Walele
Sing Hallelujah
Wamilele
Dance to this beat don't delay
Come very fast and don't be late
Walele Walele
Sing Hallelujah
Wamilele
Dance to this beat don't delay
Come very fast and don't be late
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Zarika kia don be late... Joosi
Ehn Jubadi... Joosi
Gbogbo yin pata... Joosi
Me I don High... Joosi
Tinubu Jagaban... Joosi
Governor Ambode... Joosi
Femi Otedola... Joosi
Daddy Foni Coker... Joosi
Mike Adenuga... Joosi
Nelson Gabby... Joosi
Bashiru Bakere My Manager... Joosi
(Neduction Mix)




Terry Apala - Joosi
Альбом Joosi
дата релиза
02-04-2018

1 Joosi




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.