Terry Apala - Maruwa текст песни

Текст песни Maruwa - Terry Apala



This family
They no get anything wey Dem go use to dey live, it's a pity
Even if dem hustle for money dem go use am pay
Dia children school fees so that dem go live ehyaa
For the Maruwa
(Mmmmmm)
Three 3,500 dem dey pay for deliver
If dem no get water to baff Dem go go for the river
I dey pray to Jah Jehovah to answer dia prayer
But I know say one day God must surely answer dia prayer
See this family has suffered enough
Dem face a lot of trouble gba e too tough
This life wey we dey so na jeje
No matter what you're doing, do am dia dia
Because this Maruwa love is a lesson for my people
Most especially the husband and wife wey be couple
E rich or poor for sure dey must to talk to you eheh
(Mmmmmm)
If they want to make love
(Inside Maruwa)
If they want to kiss themselves
(Inside Maruwa)
They no get where to live o
(Inside Maruwa)
Anything wey dey wan do
(Inside Maruwa)
If they want to make love
(Inside Maruwa)
If they want to kiss themselves
(Inside Maruwa)
They no get where to live o
(Inside Maruwa)
Anything wey dey wan do
(Inside Maruwa)
This Maruwa love na serious issue
And if people dey pass dey go dey look Dem like issue
This Maruwa love na serious issue
And if people dey pass dey go dey look Dem like issue
The man dey humble and the woman dey double
They run things together none of them dey look for trouble
Ehyaa
Dem be very nice couple
Ohhhh
Everyday I dey pray God show Dem the way
Cos this life wey Dem dey live
Omo e no pay
(Omo e no pay)
And suddenly God answer their prayer
Put smiles on their face and give Dem two hummer
Things don better the couple's dey don hammer
Ehyaaa
If they want to make love
(Inside Maruwa)
If they want to kiss themselves
(Inside Maruwa)
They no get where to live o
(Inside Maruwa)
Anything wey dey wan do
(Inside Maruwa)
If they want to make love
(Inside Maruwa)
If they want to kiss themselves
(Inside Maruwa)
They no get where to live o
(Inside Maruwa)
Anything wey dey wan do
(Inside Maruwa)



Авторы: Terry Apala


Terry Apala - Major Vibes - EP
Альбом Major Vibes - EP
дата релиза
14-08-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.