Текст песни Social Media - Terry Apala
Terry
Apala
mo
de
ni
If
you
dey
on
Sinapu
Shati
or
fesbuku,
wasapu
Bobo
O'damo
×2.
You
dey
posti
different
kind
of
pikisho(picture)
lori
intsagiramu
fesbuku
all
na
washy
You
go
buy
bend
down
seleti
for
maketi
gbo
gbo
e
pata
all
na
fronting
You
dey
social
media
no
mean
say
you
get
money
lapo
All
na
packaging
money
no
dey
lo
kuku
meja
kako
All
the
stunt
wey
you
dey
do
online
is
just
to
help
your
promo
One
day
people
go
sabi
you
dem
go
talk
say
you
don
lowo
Ishe
yen,
I
don't
know
what
you
waiting
for
if
you
get
perfume
for
asho
ko
lo
kanfo
See
this
one
ko
tie
mo
fashion
You
put
on
converse
lori
Agbada
get
out
If
you
want
trouble
I
go
give
it
to
you
double
cos
I
go
double
your
trouble
gbogbo
yin
pata
ni
mugu
I
go
check
your
name
for
Google,
I
no
see
your
name
for
Google
Ashe
iwo
gangan
ni
mugu,
your
name
supposed
to
be
Mufu
If
you
dey
on
intsagiramu
or
you
dey
twitter,
baby
O'damo
If
you
dey
on
Sinapu
Shati
or
fesbuku,
wasapu
Bobo
O'damo
×2
You
don
post
pikishos(pictures)
& videos
tire
You
lie
say
you
travel
out
people
don
tire
I
don't
know
where
you're
coming
from,
gbenu
so'un
You
go
badagiri
you
lie
say
you
go
London
On
Imo,
Tango
you
do
video
on
sinapu
shati
dey
very
popular
very
welli
All
your
clothing
na
borrow
pose
even
bata
to
tun
kosi
gan
na
brother
dash
you
Social
networking
don
make
so
many
things
dey
easy
If
I
lie
ni
e
bo
she
wun
e
could
you
believe
it?
Si
Intsagiramu,
Fesbuku,
wasapu
or
Imo,
Tango.
na
you
know
So
many
people
don
cursed
Dem
go
learn
many
lessons
from
my
verse
Yeah
yah!
Na
for
some
time
e
no
go
last
No
fake
your
reality,
your
time
don
pass
If
you
dey
on
intsagiramu(Instagram)
or
you
dey
twitter,
baby
O'damo
If
you
dey
on
Sinapu
Shati(snap
chat),
or
fesbuku
(Facebook),
wasapu(whatsapp)
Bobo
O'damo
×2
Shout
outs
tooo
all
the
gurls
dem
wey
dey
bend-leg
ya
photo
All
the
gurls
dem
wey
dey
long-mouth
their
photo
All
the
people
wey
dey
use
seat
belt
for
another
person
car,
naa
you
know
Na
washin
Everybody
dey
try
to
come
somebody
Social
Media
don
make
so
many
thing
dey
easy
Cos
dem
think
say
the
best
for
dem
today
is
to
be
forming
Formy
forming
washy
washing,
their
swaggu
want
to
kill
me
So
many
people
don
cursed
Dem
go
learn
many
lesson
from
my
verse
Yeah
yah
Na
for
time
e
no
go
last
No
fake
your
reality,
your
time
don
pass
×2
If
you
dey
on
intsagiramu(Instagram)
or
you
dey
twitter,
baby
O'damo
If
you
dey
on
Sinapu
Shati(snap
chat),
or
fesbuku
(Facebook),
wasapu(whatsapp)
Bobo
O'damo
If
you
dey
on
intsagiramu(Instagram)
(Yeah
Ye)
or
you
dey
twitter,
baby
O'damo
If
you
dey
on
Sinapu
Shati(snap
chat),
or
fesbuku
(Facebook),
wasapu(whatsapp)
Bobo
O'damo
Nelson
jack
mo
ti
bere'e
ni,
so'un
gbo
mi?
Pitch
pon
the
beati!
Shoutout
to
all
this
girls
to'un
paro
Shoutout
to
this
guys
to'un
paro
na.
THE
END
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.