Текст песни




Chai
Show me the way
People wey dey want to see Terry G this side
Everybody, the body, body, the body, body, the body, body, the body
Right now
Terry G, Terry G, Terry G, Terry G
Terry G say
Chai, chai
Bad belle come out for road eh
Oh eh eh
Gburugburu kill am for road eh
Oh eh eh
Nothing you fit do Terry G
Oh eh eh
Because God dey my side eh
Oh eh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
No time for nonsense at all
I dey don make clear for road oh
Na wetin make I burst up the stage o
Make you free me, make you free me
Free me now, make I flaunt it, flaunt it
I do it the way I want it, want it
This is my barrow, my barrow
Show me swagger
I no be maga
The ghetto see dey do me for body
E be like make you come make we jo this
Oh, make you come make we jolly
Go way, go way
Why you dey beef me?
Why you dey eye me?
Why you dey try to dey steal all my steez oh?
Free me now eh
Free me now eh
Gburugburu eh
Bad belle come out for road eh
Oh eh eh
Gburugburu kill am for road eh
Oh eh eh
Nothing you fit do Terry G
Oh eh eh
Because God dey my side eh
Oh eh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
I no gbona to ti ma
I don come to make everybody dance o
I no gbona to ti ma
I don come to make everybody happy o
I no go see I smoke without the fire
And nobody look me then call me Timaya
That's why anytime I waka na so the people dey wanna paro
Call me Egbere Papa one day
This one na sabi my brother, e no be fluke eh
Every time we dey come we dey hook eh
This kind of talent na G.O or just bless up
My brother, na me I no read am inside books eh
One trabella, two trabella
Everybody know say Terry G, Timaya je a
Anytime I waka na so the people dey wanna paro
Like dem dey go school na jai
Bad belle come out for road eh
Oh eh eh
Gburugburu kill am for road eh
Oh eh eh
Nothing you fit do Terry G
Oh eh eh
Because God dey my side eh
Oh eh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
I say fire go must to burn them down
I say fire go must to run them down
I say fire go must to crush them down
Enemies ah, enemies ah
Free me now, free me now, free me now, free me now, free me now
Oh eh
Chai, right now
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Oh eh, oh eh, oh eh, oh eh
Chai
See, free me now, free me now, free me right now
Free me now, free me now, free me right now
See, Terry G pon the beat eh
Eh, Timaya eh
Free, free, free, free, free, right now, right now




Terry G feat. Timaya - Ginjah Ur Swaggah
Альбом Ginjah Ur Swaggah
дата релиза
21-06-2019

1   Intro
2   Hallelujah
3   Ginger Seduction
4   Bad Belle
5   Fall In Love
6   Omo Naija
7   Free Madness
8   Trowey
9   Beauty
10   Put Something
11   Sangalow
12   Ojukokoro
13   Free Madness (Part 2)
14   So Fine
15   Wine Dey Go
16   Gbosa
17   Bia Nule
18   Kojo
19   Riding With My Boo
20   As E Dey Go
21   Outro



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка