Текст песни Lagos Girls - Tesh Carter
I′m
feeling
alive
I'm
living
my
life
like
say
I
don
hammer
(Hammer
hammer,
hammer
hammer)
Take
me
to
Circa
Party
like
a
rockstar
Spend
your
money
it′s
sweeter,
yea
yea
(Hammer
hammer,
hammer
hammer)
If
money
just
enter
aye!
See
I
no
go
waste
time
japa
wella,
yea
yea
(Japa
wella,
japa
wella
oh
oh
oh)
Take
me
to
Soweto
Double
margaritas
me
and
my
sinoritas,
yea
yea
Allow
me
to
enjoy
myself
Allow
me
to
be
wild
abeg
If
money
dey
we
go
chill
I
swear
Even
if
e
red
we
go
still
dey
flex
Allow
me
to
be
wild
abeg
Allow
me
to
spend
all
my
cash
If
money
dey
we
go
ball
I
swear
Even
if
e
red
we
go
still
dey
flex
Balling
(balling)
10
bottles
I'm
balling
(balling)
Dollar
bills
only
(only)
Spray
the
money
no
dulling
(dulling)
I'm
Balling
(balling)
10
bottles
I′m
balling
(balling)
Dollar
bills
only
(only)
Spray
the
money
no
dulling,
yea
Balling
Balling
Balling
Balling
Plenty
sisi
dey
Lagos
you
go
see
see
taya
(oh
yea)
Eye
for
Baka
hand
for
pocket
omo
na
waya
waya
Expensive
lifestyle
on
a
go
No
go
dull
yourself
oh
no
Hold
your
Bobo
tight
e
choke
oh
If
you
lose
your
guard
dem
go
chook
you
goal
(oh
no)
If
money
just
enter
aye
See
I
no
go
waste
time
japa
wella
(Japa
wella,
japa
wella
oh
oh
oh)
Take
me
to
Soweto
Double
margaritas
me
and
my
sinoritas
(yea
yea)
Allow
me
to
enjoy
myself
Allow
me
to
be
wild
abeg
If
money
dey
we
go
chill
I
swear
Even
if
e
red
we
go
still
dey
flex
Allow
me
to
be
wild
abeg
Allow
me
to
spend
all
my
cash
If
money
dey
we
go
ball
I
swear
Even
if
e
red
we
go
still
dey
flex
Balling
(balling)
10
bottles
I′m
balling
(balling)
Dollar
bills
only
(only)
Spray
the
money
no
dulling
(dulling)
I'm
Balling
(balling)
10
bottles
I′m
balling
(balling)
Dollar
bills
only
(only)
Spray
the
money
no
dulling,
yea
Balling
Balling
Balling
Balling
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.