Текст песни
Shey
na
because
of
the
furo
wey
you
getti
for
your
back
I
no
go
lie,
girl
you
get
idi
nla
Sikiri
you
getti
biggie
backa
and
you
know
you
no
dey
slack
I
no
go
lie,
girl
you
get
idi
nla
Burning
on
my
cigarette
ye
ye
Adjusting
my
filla
ye
ye
Bad
man
dey
feel
high
ray
Bella
you
be
killer
yeye
Burning
on
my
cigarette
ye
ye
Adjusting
my
filla
ye
ye
Bad
man
dey
feel
high
ray
Bella
you
be
killer
yeye
yeee
She
no
dey
smoke
the
gbana,
but
she
sabi
roll
the
gbana
She
wanna
see
me
smoking
cannabis
sativa
She
wanna
get
Wetin
her
papa
no
fit
give
her
If
I
no
get
money
na
to
sell
my
liver
She
want
the
gucci
gucci
She
want
the
prada
shoe
She
wanna
chill
in
my
Bentley
coupe
She
want
the
Louis
Louis
She
want
the
Prada
too
She
wanna
chill
inna
Bentley
coupe
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
Shakira
Getty
biggy
back
shakira
Getty
waist
oh
She
shut
down
Ghana
she
touch
down
Togo
Say
she
no
like
Naira
she
likey
Dollar
o
And
she
like
designer
she
likey
gyara
oh
She
say
yung
Skizzy
you
my
killy
but
u
go
spend
milli
for
my
chilling
The
gyal
a
goal
digger
with
her
friend
Rita
And
she
go
follow
anything
wei
dey
for
inside
nikka
Para
para
if
you
no
get
mulla
Wahala
wahala
if
you
no
get
mulla
She
like
the
Gucci
Gucci,
she
want
Prada
Things
wei
she
no
fit
get
from
her
father
She
no
dey
smoke
the
gbana,
but
she
sabi
roll
the
gbana
She
wanna
see
me
smoking
cannabis
sativa
She
wanna
get
Wetin
her
papa
no
fit
give
her
If
I
no
get
money
na
to
sell
my
liver
She
want
the
gucci
gucci
She
want
the
prada
shoe
She
wanna
chill
in
my
Bentley
coupe
She
want
the
Louis
Louis
She
want
the
Prada
too
She
wanna
chill
inna
Bentley
coupe
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
She
no
dey
try
rara,
she
no
dey
carry
la
last
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.