Текст песни




Marvel on another one, oselenke jore o
Geskia geskia boomba
I no know wetin you do me, but it's hard to take you out of my head o
I no know boya juju ni, but I go like to have you in my bed o
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto
Everything you do dey make me wan dey shout inyan inyan inyan inyan inyan
Sweetie baby Melissa, she came from Ibiza
But she whine down low like Indian, sweet jedi Mirinda
Ikebe supa kill a man with the way she pull the trigger
She be waiting for the day o wey me and she we go fly to soweto
Melissa you too sweet like calypso, make we go anywhere wey you wan go
She be wetin I need o, we go pansh on our flight to soweto
Melissa sweet like calipso, we go fly to everywhere you wan go
I no know wetin you do me, but it's hard to take you out of my head o
I no know boya juju ni, but I go like to have you in my bed o
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto
Scatter barca make I scatter my dada
Stop to dey do yanga come to my yara
If I catch you omo oma mo lara
123 rounds you go want to japa
Faka fiki fakaaaa, you gat me acting like a fool o
Faka fiki fakaaa, you do me Wetin dem never do me before
Faka fiki fakaaaa, you gat me acting like a fool o
Faka fiki fakaaa, you do me wetin dem never do me before
Kiloun kiloun, kiloun kiloun dun
Sekeere idi loun dun
Seleere idi loun dun
I no know wetin you do me, but it's hard to take you out of my head o
I no know boya juju ni, but I go like to have you in my bed o
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto
O palancia ye, oun fara jijo
O palancia ye, oun yi bi okoto



Авторы: Rotimi Iyanuoluwa



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка