Tillaman feat. Davido - Oni Reason текст песни

Текст песни Oni Reason - Davido , Tillaman



INSTRUMENTAL Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh... ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh... ebelebe
As we fall in we scatter the place
Na the gbedu make the dey craze
Oya go down low, low make money waste
Biko mana omo soweto
Oh my baby let us connect yeah
Baby come collect eh
Then i wanna press your chest yeah
Make we make them vex e eh
I dey tell you eh, wetin you go collect
You dey form eh, baby no go forget
On a holiday baby you go forget
All the problems eh wey dey hold you for head
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh... ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh... ebelebe
This your body, omo e dey worry oh
This your body, omo e dey worry oh
Somebody call police, this girl want to kill person
Baby girl roll it, show me say you get person
Oh lekwa, olekwa olekwa
Eh eh olekwa, olekwa olekwa
She want ego but she ego
Baby elo? I go pay you lets go
Toh bad oh, omo toh bad oh
I swear i go chop you like you be salad oh
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Naijalyricszone
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh... ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh... ebelebe




Tillaman feat. Davido - Afro Hip-Hop & Hiplife
Альбом Afro Hip-Hop & Hiplife
дата релиза
06-06-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.