Tim Godfrey - Akpoaza текст песни

Текст песни Akpoaza - Tim Godfrey



Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Anytime I call am he answer
Eeh
Even when I sick na my healer
Eeh
When am in need na provider
Eeh
When am in trouble na helper
Ahaa
Any pit wey my enemy dig for me
Jump and pass (×2)
Ooh ooh ooh ooh
Ahaaa ahaaa
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
I ask am for child e give me children
Eeh
I ask am for house e give me mansion
Eeh
Before I dey ask e dey answer
Eeh
That is why I dey call am agidigba eeh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump and pass (×2)
Ooh ooh ooh ooh
Ahaaa ahaaa
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Eeh
Eeh
Eeh
Ahaa
Mkpo ya n′tutu
Kpo ya oga za
Mkpo ya n'ehihie
Kpo ya oga za
Mkpo ya n′abali
Kpo ya oga za
Akpoaza ka chineke mu bu oo (×2)



Авторы: Timothy Chukwudi Godfrey


Tim Godfrey - Akpoaza
Альбом Akpoaza
дата релиза
17-07-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.