Текст песни Born to Win - Timaya
Right,
right
Chulo,
leggo,
ye-eh
Chulo
no
dey
tire
Chulo
eh,
stoopid
I'm
born
to
win
Me
I
no
get
anybody
to
help
me
so
I
must
win
(right)
All
my
life,
everyday
my
dream
is
just
to
win
Me
I
no
get
anybody
to
help
me
so
I
must
win
Na
me
be
the
boy
back
then
dey
borrow
Nobody
really
knows
tomorrow
Gonga-gonga,
gonga
aso
Back
Inna
the
days
we
dey
dance
gonga
aso
These
days
everything
maka
dey
n'lo
I
know
some
artist
wey
we
start
I
hear
dem
no
more
Brother,
sister
aye
n'lo
Back
in
the
days
dem
dey
buga
gaan
Look
around,
turn
around
see,
the
grace
for
my
life
is
so
special
Born
to
win
I
no
get
anybody
to
help
me
so
I
must
win
(right)
All
my
life,
everyday
my
dream
is
just
to
win
(chulo
eh)
Me
I
no
have
anyone
to
support
me
so
I
must
win
Na
me
be
the
boy
back
then
dey
borrow
Nobody
really
knows
tomorrow,
see
Get
away,
when
I
sell
plantain
where
dem
dey?
E
don
tey
when
the
boy
don
dey
reign
Me
I
dey
hustle
back
e
don
tey
(chulo
eh)
See,
get
away,
when
I
been
sell
plantain
where
dem
dey?
E
don
tey
when
the
boy
don
dey
reign
Me
I
dey
hustle
back
e
don
tey
Say
ah,
chulo
no
dey
tire
Anytime
I
come,
me
I
give
them
fire
All
of
my
guys
me
I
link
them
higher
And
them
still
dey
higher
Say
chulo
no
dey
tire
Anytime
I
come
me
I
give
them
fire
All
of
my
guys
me
I
link
them
higher
And
them
still
dey
fire
I'm
born
to
win
I
no
get
anybody
to
help
me
so
I
must
win
All
my
life,
everyday
my
dream
is
just
to
win
Me
I
no
have
anyone
to
support
me
so
I
must
win
Na
me
be
the
boy
back
then
dey
borrow
Nobody
really
knows
tomorrow
Gonga-gonga,
gonga
aso
Back
Inna
the
days
we
dey
dance
gonga
aso
Gonga-gonga,
gonga
aso
These
days
everything
maka
de'n
lo
All
of
my
guys
dem
tura
lo,
ati
tata
owa
lo
See
people
wey
we
start
I
see
them
no
more
Stoopid
(leggo)
1 Born to Win
2 Iberibe
3 Don Dada
4 Something Must to Kill a Man
5 No Limit
6 The Mood
7 Chulo Bother Nobody
8 Okaka
9 Gra Gra
10 Local N Bougie
11 Ebiola Papa
12 L.O.V.E
13 The Light
14 I Can't Kill Myself
15 Buru
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.